Joeboy

From Wikipedia
Joeboy
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemJoseph Akinwale Akinfenwa-Donus Chenj-am
Fest nemJoseph Chenj-am
Famili nemAkinfenwa Chenj-am
AliasJoeboy Chenj-am
Wen dem bon am21 May 1997 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos State Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dusinga, pesin wey dey rait song, entertainer, recording artist Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
Wie e dey livLagos State Chenj-am
Wen e stat wok2017 Chenj-am
E pipulYoruba pipul Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Stai of song abi fimcontemporary R&B, Afrobeats, African popular music Chenj-am
Record labelEmPawa Africa Chenj-am
Awod wey e koletAll Africa Music Awards, Soundcity MVP Awards Festival Chenj-am
Nominated forThe Headies, City People Entertainment Awards, Soundcity MVP Awards Festival Chenj-am
Hairstyle / hairlengthdreadlocks Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Joseph Akinwale Akinfenwa Donus (dem bon am for May 21, 1997) wey pipul no wel wel as Joyboy na Naija singa an song raita. Na Mr Eazi rekod lebel diskova am for 2017. Di kind song wey Joeboy dey du na Afro Pop an R&B. Na Legos for Naija dem bon am.

How e tek stat life an wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Mr Eazi an Joeboy du one track wey bi fàájì on October 26, 2018; Joeboy kom yuz di moni wey e mek from empawa100 du vidio for di song. Joeboy rilis Baby on March 1, 2019. Pipul wey luk di vidio for YouTube an Sportify rish 20 million. E pas 31 million pipul wey luk di vidio for YouTube. Joeboy rilis im song wey bi Begining on August 15, 2009. Pipul wey pas 23 million luk di Begining vidio for Youtube. Joeboy rilis im fest smol album wey dem dey kol EP inside November 2019. Na onda Empawa e rilis di smol album, wey stil get Begining an Baby song inside. Di smol album kom stil get Dont call me back song wey e du with Mayorkun insaid.

Joeboy win best Artist for Afrika pop for 2019 All Africa Music Awards, an best pop for Soundcity MVP Award Joeboy nem dey for pipul wey fit plenti awod for City people Entertainment Award an di Headiies. Joeboy rilis Call song on April 10, 2020. Na TG Omori hep am du di Call vidio.

Joeboy tok say im fest album wey bi Somewhere Between Beauty & Magic, go redi on February 4.