Moji Afolayan

From Wikipedia
Moji Afolayan
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejMoji Afolayan Chenj-am
Orijina nemMoji Afolayan Chenj-am
Wen dem bon am5 February 1969 Chenj-am
Ples wey dem bon amIbadan Chenj-am
PapaAdeyemi Afolayan Chenj-am
Broda an sistaGabriel Afolayan, Kunle Afolayan Chenj-am
Pesin wey e mariRasaq Olayiwola Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, film producer, film director, playwright Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Moji Afolayan (dem bon am for Febuary 5, 1968) na Naijá aktres, fim meka, podusa an dareto.

Tori Abaut im life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Afolayan kom fom Agbamu, one town for Irepodun Local Government aria for Kwara Stet southwestern inside Naijá bot e gro for Legos Stet. Dem bon am for inside famili wey dey akt, shi bi di fest dota of di akto wey don dey du fim te-te an di podusa Ade Love na im stil bi papa for Kunle Afolayan and Gabriel Afolayan. Afolayan go Coker Primary School for Orile Iganmu, one siti for Legos Stet southwestern inside Naijá bifor shi kom muv go Esie Iludun Anglikan School an na for die shi kolet di West Afrika Skul satifiket. Shi stil go Oyo Stet koleg of Edukeson na for die dem tren am how e go bi skul tisha.

Fim we shi don akt[chenj-am | chenj-am for orijin]

Fo 2016, Afolayan we don akt for plenti Naija movis, starred opposite Ojopagogo an Dele Odule for di yoruba fim Arinjo.

Pasona life[chenj-am | chenj-am for orijin]

awod dem and nomineson dem[chenj-am | chenj-am for orijin]

Yu fit luk hie tu[chenj-am | chenj-am for orijin]

Wie dem si pruf[chenj-am | chenj-am for orijin]