Gabriel Afolayan

From Wikipedia

Gabriel Afolayan, (dem bon am for March 1, 1985) e also get im muzik nem wey bi G-Fresh, na Naija aktor an singa.

Edukashon[chenj-am | chenj-am for orijin]

E stodi theatre arts for yunivasiti of Ibadan.

Karier[chenj-am | chenj-am for orijin]

E dey insaid di popula Afolayan entatement family wey get meni aktors like Ade Love, Moji Afolayan, Kunle Afolayan an Aremu Afolayan. As an aktor e win di Best Supporting Actor awod for di role wey e pley as "Tavier Jambari" in Hoodrush (2012). For muzik, dem sabi am well well for di song e sing wey e kol "Awelewa" an "Kokoro Ife". For insaid one intaview wit The Punch e sey im muzik style na "Love ballad". Afolayan fess akt insaid F Opawon by Baba Sala.