Adeyemi Afolayan
Hau e go bi
Adeyemi Afolayan
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Wen dem bon am | 1940 |
| Ples wey dem bon am | Kwara |
| Wen e kpai | 1996 |
| Pikin | Moji Afolayan, Kunle Afolayan, Gabriel Afolayan, Aremu Afolayan |
| Fest langwej | Yoruba Langwej |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej |
| Wok wey e dey du | actor, screenwriter, film director |
| Wen e stat wok | 1966 |
Adeyemi Josiah Afolayan (dem bon am for 1940 an e kpai for 1996) na Naija aktor, fim produsa, an e dey du drama.
How e tek stat laif
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem born Adeyemi Afolayan (dem dey kol am Ade Love) for 1940.E kom fom Kwara Stet wey dey for Naija. E na di broda to Toyin Afolayan wey bi akto sef. Na Afolayan bi di papa of oda akto-dem wey dem no wel wel wey dia nem na Kunle Afolayan, Tayo Afolayan, Gabriel Afolayan, Moji Afolayan an Aremu Afolayan.
How e tek wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Afolayan join one Moses Olaiya drama grup for 1966 bot e liv di grup for 1971 go fom im drama grup wey dey du komedi on top stej.