Jump to content

Ibadan

From Wikipedia

Ibadan na di kapita of [[Oyo State|Oyo Stet] for Naija. Na Ibadan bi di nomba 3 siti for Naija wey get pipul pass afta Lagos and Kano, wit di total nomba of pipul wey rish 3,649,000 for year 2021.

For 1852, Church Missionary Society send David an Anna Hinderer sey mek dem go stat choch for Naija. Di two kom diside for dia own sey mek dem build mission and choch for Ibadan wen dem kom Naija in 1853.[1]

Wie dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. https://www.oxforddnb.com/view/10.1093/ref:odnb/9780198614128.001.0001/odnb-9780198614128-e-48961;jsessionid=452780D59F57A9064C22647EC9C82A8A