Jump to content

Whitemoney

From Wikipedia
Whitemoney
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Wen dem bon am6 June 1992, 6 July 1992 Chenj-am
Ples wey dem bon amEnugu State Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Igbo langwej Chenj-am
Wok wey e dey duentrepreneur, comedian, media personality Chenj-am
Wen e stat wok2018 Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Hair style / hair lengthafro Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Instrumentationsinging Chenj-am
Colorlight skin Chenj-am

Whitemoney (wey im real nem na Hazel Oyeye Onou) 29-year old kom from Enugu stet, Nigeria. Na im bi di bizinessman wey dey into import of shoes. E don be di 6th winner for di TV show wey dem dey kol Big Brother Naijá season 6.

How e stat life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Whitemoney na Igbo man from Enugu stet, Nigeria, but na for Kaduna stet im tek grow. Whitemoney no go univasiti wen im finish im NECO exam.

Afta im don grow for Kaduna stet, he kon go Legos Stet to luk for wok. He du meni bizness like barbering, jeneretor repairer, fotographi an meni things. He also du importing shoels an e dey sell shoes self.

Muzikal Karier

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Whitemoney don produs songs wey bi "Rosemary" (2018), "Your Life" (2018), "My Heart" (2021). On 3 Desemba 2021 e rilis one single "Selense" produs by MasterKraft, dem du di video an di song togeda.

Big broda Naija

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Whitemoney enta di 6th season of Big Brother Naija, e kon mek am bi di fifth kontenstant on 24 July 2021. Whitemoney na di winner for di show wen dem announce am on 3 Octoba 2021, e get 46% votes as Liquorose get 22.99% dat mek am kolet 90 million naira prize.

Fim wey e don du

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Wia we gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]