Jump to content

Yaba College of Technology

From Wikipedia
Yaba College of Technology
polytechnic
Inception1947 Chenj-am
Official nameYaba College of Technology Chenj-am
Native labelYaba College of Technology Chenj-am
KontriNaija Chenj-am
Located in the administrative territorial entityLagos Chenj-am
LocationLagos State Chenj-am
Coordinate location6°37′2″N 3°19′12″E Chenj-am
Memba ofAssociation of African Universities Chenj-am
Language usedEnglish langwej Chenj-am
Phone number+234-7037431055 Chenj-am
Email addressmailto:registrar@yabatech.edu.ng, mailto:records@yabatech.edu.ng Chenj-am
Official websitehttp://www.yabatech.edu.ng/ Chenj-am
Map

Yaba College of Education wey pipul no wel wel as YABATECH na Naija fest hiya edukeshon institushion wey dey kret in 1942.Di kolej dey for Yaba in Legos Stet.Na ova 16,000 studet dey YABATECH.

Jeneral nolej of di kolej

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for 1947 dey fom di kolej so dat e go riplas "Yaba Higher College".Di kolej stat to get pawa to kontrol wetin dey hapun inside di kolej in 1969 by one Decree 23 wey tok sey di kolej fit du full-time an part-time korse for trainin an instrushion in Tekinoloji, Sayensi, komas an manejiment, Agrikolshor an risach. Na YABATECH bi di fest hiya institushion to get Centre of Entrepreneurship Development so day studet go get sense of how wok and indostrie de.YABATECT stil get Quality Assurance Unit to monitor di kind of akademi sarvis wey di skul dey diliva.Di skul stil get The Applied Research and Technology Unit (ARTI) to promot risach an hep pravate sektor organisashion so dat dey go fit gain fom risach wey pipul dey du. Di skul get free Medical sarvis wey dey opun 24/7. Di skul get sport arena wet dey di Sentral of di skul Kampus an di kolej don win The Nigeria Polytechnic Game five inside di 16 times wey dey du di kompetishion.

Pipul wey don hed di skul

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Principal an Rectors:

Dr E.A Akinleye - Principal (1970-1975)

Mr G.M Okufi - Rector (1975-1985)

Dr Philip Adegbile - Rector (1985-1993)

Mrs F.A Odugbesan - Rector (1993-2001)

Mr Olubunmi Owoso - Rector (2001-2009)

Dr(Mrs) M.K Ladipo - Rector (2009-2017)

Engr. Obafemi Owoseni Omokungbe - di preset Rector

Pipul wey komot fom YABATECH

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  • Olusegun Adejumo- Naija visual aktist
  • Ayodeji Balogun- Bizness man an CEO
  • Omotola Jalade Ekeinde- Naija Naija aktress
  • Ruth Kadiri- Naija aktres an fim produsa
  • Kaffy- Naija dansa
  • Jide Kosoko- Naija aktor, daretor an produsw
  • Bidemi Olaoba- Naija gospel singa, song raita and komposa
  • Tim Owhefere, Naija politisian