Evri poblik log-dem

Na evri log-dem wey dey for Wikipedia. You fit see plenti if you chuz one log taip, di yuzanem (case-sensitive), or di pej wey e afet (olso case-sensitive).

Log-dem
  • 20:43, 19 July 2023 Omegor1 tok tins wey e put created page Simon Ekpa (Created page with "'''Simon Ekpa'''' (dem bon am for 21 March 1985) na Finnish lorya, pesin wey dey fight for politikal chenj, an sport pesin. Ekpa bi one of di lida of Biafra indipedet movemet . Na Ekpa dey chuz as prime minista of di Biafra Riploblik Govamet. Ekpa no fit kom Naija for now.")
  • 21:52, 3 November 2022 Omegor1 tok tins wey e put created page Bolanle Ninalowo (Created page with "Bolanle Ninalowo wey pipu sabi as Nino (dem bon am Mé 7,1980) E bi Naija akto an produsa. ==Hau E stat Im Wok== Bifo e stat to akt for Naija movi industri e fest wok for bank as accountant for United State of America an as e kom Naija e stat to wok for Guaranty Trust Bank. Ninalowo fest attempt to di Nollywood Naija movi industri e enta as a movi produsa. Di fest fim wey e produce na "Rebirth" ==Tori About Im Laid== Ninalowo don mari bifo lata kom separate afta som ti...")
  • 22:17, 2 November 2022 Omegor1 tok tins wey e put created page Mercy Johnson (Created page with "Mercy Johnson Okojie (dem bon am 28 ougust 1984)na Nigeria aktres, fim diareto an fim produsa. shi skul for River State sekondari skul, shi lata kom go Nageria Navy sekondari skul for Port Harcourt, River stet. Afta ha sekondari skul, she go for audishon for di role for di movi "The Maid" an shi stil akt for meni oda fim dem like Hustlers, Baby Oku for America, War in the Palace.")
  • 18:58, 27 October 2022 Omegor1 tok tins wey e put created page Pcm/justus Esiri (Created page with "Justus Esiri(dem bon am 20 Novemba 1942 an e die Febuari 19 2013) na im bi veteran awod-winning Nigerian actor,pipu sabi am as di pills of Nollywood wit aktin carír since 1960s. Justus kom dey popula wen e akt di role for Nigerian Television Authority TV-series "The Village Headmaster an di fim Adaptation of chinua Achebe's bók " Things Fall Apart " Esiri win Best Actor awod for di 9th Africa movie Academy Awards post-humously for di role wie e du for "Assassin Practic...")
  • 15:10, 25 October 2022 Omegor1 tok tins wey e put created page Pcm/Ashley Nwosu (Created page with "Ashley Chijioke Nwosu(years wie e dey artive na fom Novemba 21 1957 go Epril 21 2011) Im na Naija arto. Dem bon am 21 Disemba 1954 for Abia stet Umuigu Oboro for Ikwuano for southeastern rigion of naija an e die Disemba 21 2011 for militari Hospital for yaba Lego's stet for do Western rigion of Naija. Nwosu skull for Umuigu sentral primari skull for lkwuano Abia stet wie e get im fest skul liavin sirtifikate. He kom go sekondari skul for lkwuano Abia stet wie e kolect i...")
  • 08:56, 25 October 2022 Omegor1 tok tins wey e put created page Pcm Ukwuani People (Created page with "Ukwuani pipu (wey dem sabi as Ndokwa Ethnic Nashonaliti) dem dey for di southern pat of Nigeria western pat of Niger Delta an oda aria dem. ==How Udokwua Stat== Di orijin of dis pipu som persin dem debate sey udokwa pipu kom fom Benin. One Paul O. Opone wey bi lecturer for Delta state University, Abraka tok or argue sey Udokwuani pipu originate fom lgbo bikos of dia langwej an culture al dis folo mek am tok wetin dey im mind. ==Ukwuani pipu==")
  • 15:18, 15 September 2022 Omegor1 tok tins wey e put created page Pcm/Uti Nwachukwu (Created page with "Uti Nwachukwu dem bon am for 3 August 1982 an e bi style lcon ,TV persinaliti akto an e bi co.host for do Nigerian show Jara. He bi native of Ndokwa Abon kingdom, Ndokwa East local Government Area, Delta State, Nigeria. ==How He Tek Stat Laid== Uti na di last pikin of im papa an mama dem wet bi say dem bi six pikin dem wey di mama bon Uti gro op for Delta state ughelli for uloho Avenue. From 1993 go reach 1999,he attend class dem for lghenedion Edukashon centa. He stodi...")
  • 11:22, 2 September 2022 Omegor1 tok tins wey e put created page Katung Aduwak (Created page with "Katung Aduwak (dem bon am mash 21,1980)he bi winna of di premier edishon of do Big Brother Nigeria realiti TV show bitwin mash 5 an jun 4,2006. He bi native of zonkwa Kaduna state, Nigeria an he bi scriprita ,produsa an daireto as wel as graduate as political science He bi one time media panelist for Harvard Africa Business skul forum an served for meni years as senior channel managa for MTV Base,Senior creative Director for VIACOM intanashonal an Executive Director for...")
  • 19:58, 31 August 2022 Omegor1 tok tins wey e put created page Wp/pcm/Miracle lgbokwe (Created page with "Miracle lgbokwe dem bon for Febuari 17 1995 he bi Nigerian pilot an model from lmo state Na im win di season 3 of di Big Brother Naija realiti show wey dem broadkast for 28 januari an end am for 22 Epril 2018. For 30 may 2018 miracle kolect im money 25million cheque,Hyundai SUV an trip to exotic lokashon wit tu persin.")
  • 18:23, 31 August 2022 Omegor1 tok tins wey e put created page Wp/pcm/white money (Created page with "Hazel Oyeze Onou wet pipu sabi as Whitemoney he bi Nigeria singa, songrita an reality TV star. Na im bi di winna of Big Brother Naija season 6")
  • 10:55, 30 August 2022 Omegor1 tok tins wey e put created page Ikechukwu okonkwo (Created page with "Ikechukwu Sunday okonkwo dem bon for am juli 8 1990 pipu sabi am as cross for Naija.He bi Realiti TV star an he get im own bizness. He bi do 3rd runna op for Big Brother Nigeria season 6 an im bi late pikin of Ezego. ==Tori About Im Laid an Families== Cross na pikin way dam bon for kano state of Naija. Im na native of oba ldemili south for Anambra state. He get tu sista dem an four broad dem Bot as di papa die di famili no fit bear di trauma so dem sik for permisshon men...")
  • 09:26, 24 August 2022 Omegor1 tok tins wey e put created page Wp/pcm/Wendy lawal (Created page with "Yewande lawal Simpson na Nigerian actress an model. Bifo shi dey ansa yewande lawal Adabisi. Na shi win miss Lagos carnival pageant for 2012 ==Tori About Ha Laif== Shi na di 5th pikin of 6 pikin dem, lawal mari wan warri man wet im nem na Simpson for 2018. Ha mama die for 2020. ==Skul Wey Shi Go== Lawal du primari an sekondari skul for Nigeria. Shi folo get ha bachelor's degri for creative Arts from di University of lagos")
  • 17:01, 22 August 2022 Omegor1 tok tins wey e put created page Wp/pcm/kunle remi (Created page with "Oyekunle Opeyemi Oluwaremi (dem bon am for 18oktoba 1988) He bi Nigerian akto wet bi sey pipu sabi am for di rol wet e pley for do fim falling, Family forever an Tinsel. Plenti pipu kom sabi am wen e win di 7th edishon of di Gulder Ultimate search for 2010.He bi graduate of New York film Academy. ==Tori Abaut Im Life An Skull Wey Go== Kunle remi stodi aktin for New York Film Academy los Angels an graduate for 2014.This wan mek am")
  • 12:28, 17 August 2022 User account Omegor1 tok tins wey e put was created automatically