Jump to content

Bolanle Ninalowo

From Wikipedia
Bolanle Ninalowo
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Wen dem bon am7 May 1980 Chenj-am
Ples wey dem bon amNaija, Ikorodu, Lagos State Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulDeVry University Chenj-am
Wen e stat wok2010 Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Bolanle Ninalowo (dem bon am for May 7, 1980) wey pipul sabi as Nino na Naija akto an produsa.

How e tek stat wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Bifo e stat to akt for Naija fim indostrie, e fest wok for bank as akauntant for USA (United State of America) an as e kom Naija e stat to wok for "Guaranty Trust Bank". Ninalowo fest attempt to di Nollywood Naija movi industri e enta as a movi produsa. Di fest fim wey e produs na "Rebirth"

Tori abaut e life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ninalowo don mari bifo e leta kom sepurate, afta som time dem kom bak again as hosband an wife.Di marej produs two pikin wey bi one gel an one boi.Nino na kosin of Rukky sanda wey bi Naija movi produsa an aktres. Nino kom fom Muslim famili bot e chenj to Kristen afta e find solushon to im wahala for inside Bible wey e mek as im life manual.

Caption text
YearAwod SerimoniPrizeResotRef
2010Best of Nollywood AwardsRevelation of the yearwin
2017City pipul movie AwardBest Soportin Aktor of the year Englishwin[16]
2017Best of Nollywood AwardsBest Aktor in a lid role Englishwin[17]
2018Best of Nollywood AwardsBest Aktor in a lid role yorubaNominated[18]
2018City pipu movie AwardBest Aktor of di year Englishwin