Jump to content

Kunle Remi

From Wikipedia
(E kom from Wp/pcm/kunle remi)
Kunle Remi
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemOyekunle Opeyemi Oluwaremi Chenj-am
Fest nemKunle Chenj-am
Famili nemRemi Chenj-am
Wen dem bon am1988 Chenj-am
Ples wey dem bon amGboko Chenj-am
Broda an sistaRemi Peace Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, model, television actor, film producer, stunt performer Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulNew York Film Academy, University of Ibadan Chenj-am
Wen e stat wok2010 Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Awod wey e koletBest of Nollywood Awards Chenj-am
Nominated forBest of Nollywood Awards, Best of Nollywood Awards Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Oyekunle Opeyemi Oluwaremi (dem bon am for 18 October 1988) He bi Nigerian akto wey bi sey pipu sabi am for di rol wey e pley for do fim falling, Family forever an Tinsel. Plenti pipu kom sabi am wen e win di 7th edishon of di Gulder Ultimate search for 2010. Im na graduate of New York film Academy.

Tori abaut im life an skul wey e go

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Kunle remi stodi aktin for New York Film Academy los Angels an graduate for 2014.This wan na strong lernin fim mekin an daireshon from di same academi an graduate for 2015 an he bi Christian.

How e tek stat wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Remi stat aktin professhonalli for 2011 afta e win Gulder Ultimate search for 2010. Remi fest major rol na for do fim "Heavy Beauty" wey Grace Edwin Okon produce am an stanlee Ohikhuare dairet. Lata he starred for meni fim , TV series an stag pley dem includin Family forever, Tinsel, Lagos cougars Reloaded, The Getaway, Falling, an Africa magik forbidden. He don feature for numba of Africa magik original fim dem.

While e dey stodi for New York film Academy Remi wok as TV host for intanet TV channel, cilibville 360 im fest appearance na wen e dey giv live report for di Academy Award nominashon event for Beverly Hills,California. For 2021 Remi kom bi co-host(taskmaster) of Gulder Ultimate search.

Remi stat im modellin karia wit ISIS models. He don dey feature since for ad campaigns for brand like Airtel,MTN Nigeria, DSTv an Diamond Bank.

Fim Wey He Du

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Caption text
YearTitleRoleNoteRef
2019Gold statueChuksFeature Film[17]
2018The EveAuduFeature Film produced by cut24 an directed by Tosin Igbo Released in 2018[18]
2017Sobi's mysticSobiFeature film written and directed by Biodun Stephen Released 2017[19]
2017Tiwa's BaggageLoluFeature Film written and directed by Biodun Stephen released 2017[20]
2017purple HeartAdemolaFeature film directed by Andy Amenechi Released 2017[21]
2015Any Other MondayGreyFeature Film produced by kafui Danko an directed by Pascal Amanfor Released in 2016
2015FallingImohFeature Film produced by Uduak lsong Oguamanam and directed by Niyi Akinmolayan Released in 2015
2020Mama DramaGboyegaDirected by seyi Babatope and produced by joy Grant-Ekong
2021A Naija ChristmasUgoDirected by kunle Afolayan Distributed on Net Felix[23]
202113letters FilmAkinola Owoblow owolabiwritten by pearl Agwu an directed by kayode peters[24]
Caption text
YearTitleRoleNotesRef
2018ForbiddenDemilade DoregosTV series aired on Africa magic[25]
2016-17TinselzaneTV series aired on Africa magic
2016-17Lincoln's clanEricTV series[26]
2015-16Lagos Cougars ReloadedTV series[27]
2014The GetawayOlisehTV series

Awards An Nominashon Dem

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Caption text
YearAwardKatigoriResultRef
2019Best of Nollywood AwardsBest supporting Actor-EnglishNominated[28]
2020Best kiss in a movieWon[29]