Chinonso Ukah

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Chinonso Ukah
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Fest nemChinonso Chenj-am
Famili nemUkah Chenj-am
Wen dem bon am27 May 1995 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Igbo langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, comedian Chenj-am
RilijonChristian Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am

Chinonso Ukah (dem born for May 27, 1996) na Naija komendian, advatasa an aktres.Pipul no am wel wel as Nons Minaj or Ada Jesus.

E pasonal life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for Abia Stet dem bon Chinonso Ukah for Naija.E go Komand Sekondri Skul an den Babcock Yunivasiti go rid Poblik Administreshon.Chinonso Ukah get MBA satifikat from di yunivasiti. How e tek wok== Chinonso Ukah folo join-bodi for di Naija TV rihaliti sho Next Movie Star an e kari sekod for di kompetishon.E kom stat to dey akt Nollywood fim in di midu of 2015 wen e akt inside di fim "Quiet".Na for 2017 Chinonso Ukah kom rili stat to put bodi for fim afta e don enta yunivasiti.

E komedi wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Chinonso Ukah dey popula for di komedi fim aria bikos e dey post smol smol komedi fim for sosha midiha. Meni popula Naija selebriti don akt for Chinonso Ukah komedi smol smol fims.Som of dem na Kanayo O. Kanayo, Don Jazzy, Peruzi an meni odas.

Fim-dem wey e don akt[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Quiet (2015)
  • Baby Palaver (2018)
  • Sex is Not The Answer (2018)
  • Cooked-Up Love (2018)
  • Imperfect (2019)
  • Our Wife (2019)
  • The Alter Date (2019)
  • Time and Chance (2019)
  • Her Mother's Man (2019)
  • Different Strokes (2019)
  • Truth or Dead (2019)
  • Pandora's Box (2020)
  • The Third Wheel (2021)
  • Hustle (2021)
  • The Miracle Centre (2020)