Broda shaggi

From Wikipedia

Samuel Animashaun Perry(bon 1993) pipul no as broad shaggi,na Naija komedy akto an IM dey rite song an dey sing sef.Na for Ikene dem tek bon am for Ogun stet.E olso stey for ishagamu too for Ogun stet.na from small im Don like to dey akt bikos im fada wey don die too Sabi akt sef bikos im fada dey tish pipul how to akt.Jesu for mushin na di skit wey im do wey pipul dey enjoy wen e fes stat.

Edukation[chenj-am | chenj-am for orijin]

E go rid kretiv art for univasiti of lagos.


Karier[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for Di time wet I'm enta univasiti I'm kon Tek im aktin serious .Im don win plenti awods for ezample The fusure awods, Afrika Naija prize for komedi an pipul muzik awods for komedi akt of Di year