Jide Kosoko
Hau e go bi
Jide Kosoko
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Orijina nem | Babajide Kosoko |
| Famili nem | Kosoko |
| Wen dem bon am | 12 January 1954 |
| Ples wey dem bon am | Naija |
| Pesin wey e mari | Henrietta Kosoko, Herientta Kosoko |
| Pikin | Bidemi Kosoko, Sola Kosoko |
| Fest langwej | Yoruba Langwej |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej |
| Pat of wok wey e put mind | theater arts |
| Wie e go skul | Yaba College of Technology |
| Academic degree | Bachelor in Business Administration |
| Wen e stat wok | 1964 |
| Rilijon | Christianity |
| Hair kolor | black hair |
| Eye kolor | brown |
| Filmography | Jide Kosoko filmography |
| Personal pronoun | L485 |
Jide Kosoko (Dem bon am for 12 January 1954) na Naija aktor an fim produsa. Dey bon am for King famili, na e mek pipul dey kol am Prince an Omoba for fim wey e dey akt.Jide Kosoko mari two wife wey dia nem na Karimat an Henrietta. Jide Kosoko don du fim wey bi im own wey di nem na Asiri n la for 1992.