Sean Tizzle
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Sean |
Alias | Sean Tizzle |
Wen dem bon am | 15 December 1989 |
Ples wey dem bon am | Ikeja |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | singa |
Wie e go skul | University of Ibadan |
Wen e stat wok | 2013 |
Instrument | voice |
Morihanfen Oluwaseun Oluwabamidele (dey bon am 15 December 1989) wey pipo no wel wel as Sean Tizzle, na Naija singa an song raita. E fest sahin to Sound Sultan's Naija Ninjas rekod lebel .
How e tek start life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Na 15 October 1989 dey bon Sean Tizzle for Ikeja. Sean Tizzle famili na konfam Kristen an na im bi di nomba 4 pikin for di pikin-dem wey e peret bon. Even sef na Ikeja dem tek bon am, Sean Tizzle gro up inside Ikorodu. Na Kommuniti Gramma Skul wey de Majidun fest go to do e sekondiri edukeshon but na Kommad Sekondiri Skul in Ibadan e tek finish e sekondiri skul. Sean Tizzle rid Tihata Akt for Yunivasiti of Ibadan. E start to dey sing with two oda pipo wey join e band.Na 2013 pipo start to no Sean Tizzle afta wey e don sing one song kol "Sho Le". Na Unlimited L.A helep am mek di muzik vidio for di song.
Kompini wey wok with am
[chenj-am | chenj-am for orijin]MTN Group tok sey Dem don yuz 20 million Naira sahin Sean Tizzle so dat e go dey helep dem havatass dia prodot in 2014. Sean Tizzle also sahin to be ambasedor for Bacardi Breeze for August 2014.
Wey e don paform sing
[chenj-am | chenj-am for orijin]Sean Tizzle don sing for meni popular sho an event. Some of dem na:
- Etisalat (2014) (Easy Cliq Campus Tour)
- Ay Live (2013)
- Nokia Lumia Party (2013)
- Hennessy Artistry (2013)
- Star Music Trek (2014)
- First Bank
- UBA (All About You Debit MasterCard Launch)
- Sterling Bank (GetReadyFor Work) 2013
- Coko Bar Music Festival (London) 2013
- Nea Awards (New-York)
- African Social Awards Malaysia ASAM (Malaysia) 2013
- Felabration 2013
- GT Bank (End Of The Year Party 2013)
- Access Bank plc (End Of The Year Party 2013)
- Headies Awards 2013
" Lagos Count Down 2013
- Uk tour 2014 (6 cities)
- Uk tour 2015 (7 cities)
- Uk tour 2016 (10 cities)
- Tim Westwood
- Loud Beach Party (2018)
- The Sean Tizzle Experience (2019)
E habom
[chenj-am | chenj-am for orijin]Singu of song wey e don do
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Kilogbe
- Kilogbe Remix ft. Olamide & Reminisce
- Komole(Produced by Aje Filmworks)
- Mama Eh
- Boogie Down
- Sho Lee
- International Badman
- Abeg (2015)
- Kpata Kpata (2016) (As featured artiste)
- Perfect Gentleman
- Loke Loke (featured 9ice)
- Igi Orombo (featured Tiwa Savage)
- Abiamo
- Eruku Sa’ Ye Po
- Jalolo
- Like To Party
- Hit and Run (featuring Tory Lanez)
- Thank You
- Telephone man
- Roll up
- Dide
- Alhaji Abass
- Latin Lover ft. Daxmpire
- Arawa ni
- Wasted (2018)
- Best For you (2018)
- Kpro Kpro (2018)
- Kpro Kpro remix ft Davido (2018)
- Belinda (2018)
- Pempe (2018)
- Lotto (2019)
- Contagious (2019)
- Abena (2020)
- Oreke (2020)