Rotimi Akeredolu

From Wikipedia
Rotimi Akeredolu
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejOluwarotimi Odunayo Akeredolu Chenj-am
Orijina nemOluwarotimi Odunayo Akeredolu Chenj-am
Fest nemOluwarotimi Chenj-am
Wen dem bon am21 July 1956 Chenj-am
Ples wey dem bon amOwo Chenj-am
Wen e kpai27 December 2023 Chenj-am
Place of deathHanover Chenj-am
Manner of deathnatural causes Chenj-am
Cause of deathleukemia, prostate cancer Chenj-am
Pesin wey e mariBetty Anyanwu-Akeredolu Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dulawyer, politician Chenj-am
Post wey e deyGovernor of Ondo State Chenj-am
Wie e go skulObafemi Awolowo University, Loyola College, Ibadan Chenj-am
Party wey e dey for politisAll Progressives Congress, Action Congress of Nigeria Chenj-am
E pipulYoruba pipul Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
ReplacesOlusegun Mimiko Chenj-am
Awod wey e koletOrder of the Niger, Senior Advocate of Nigeria Chenj-am
Official websitehttp://aketi.org Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Olorunrotimi Oduntayo Akeredolu CON SAN (21 July 1956 - 27 December 2023) na Naija lorya an politishan wey sarf as govnor of Ondo Stet fom 24 February 2017 bifor e kpai on 27 December 2023.

Plenti pipu sabi am as "Arakunrin" , an di oda nem wey dem uze sabi am wel na "Aketi". Na bifor bifor Sinor Advocate of Nigeria (SAN) wey kom bi president of di Nigerian Bar Association in 2008.

On 21 July 2020, Na Akeredolu dem anous as di Ondo govnorship kandidate afta di primari eleshon onda di APC parti. Wen e bi govnor of Ondo Stet, na im bi di chairman of southwest Govnors forum, na forum wey hol govnors of southwest Nigerian Stets dey.

How dem bon am an skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Akeredolu on 21 July 1956 for owo to Revenvered J. Ola Akeredolu an Lady Evangelist Grace B. Akeredolu of Aderojiyu famili of Igbotu, Ese Odo, wey dey Ondo Stet.

Akeredolu stat im primari skul for Government Primary School, Owo. E kon stil go Aquinas College, Akure, Layole College wey dey Ibadan an Comprehensive High School Ayetoro, for im sekondri skul. E go University of Ife (nau na Obafemi Awolowo University) to go stodi lor an e finish in 1977. E kon go Nigerian law School in 1978.

How e tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Akeredolu na bifor bifor Attorney General of Ondo Stet fom 1997 to 1999. Insaid 1998, e kom bi Sinior Advocate of Nigeria. Na im bi bifor bifor chairman of di Legal Aid Council (2005 - 2006). In November 2009, e fes one kase of hau e du uze moni, dem leta no du di kase again.

Insaid 2012, di Nigerian Bar Association new dia niu secretariat wey dey Abuja, Akeredolu, di Nigeria Bar Association presidio kon tok sey na bikos taim don rish to sabi pipu wey don hep di association.

On 4 February 2022, Akeredolu nem dey insaid Grand Patron of di National Drug Law Enforcement Agency by dia chairman, retired Brigadier General Mohammed Buba Marwa.

How tek sik an kpai[chenj-am | chenj-am for orijin]

Akeredolu get Luekaemia wey dem dey tek kia for am sins January 2023, wey mek am no dey holways dey wok. Akeredolu kpai on 27 December 2023, na 67 years e dey Wen e kpai.

Nashonal honors[chenj-am | chenj-am for orijin]

In October 2022, President Muhammadu Buhari giv Akeredolu Commander Of the Order of Niger (CON).

Wia dem gada tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

1.Breaking Ondo declares Rotimi Akeredolu Governor Elect. Premium Times Newspaper, 28 November 2016.