National Drug Law Enforcement Agency

From Wikipedia

National Drug Law Enforcement Agency (NDLEA) na Naija Fediral law agensi wey de onda Fediral Ministri of Jostis. Di wok of NDLEA na to stop mek hard drug no too plenti for Naija. Dey yuz Digree Nomba 48 of 1989 tek form am. Pipo dey see NDLEA pipo for Borda, wie pipo dey enta plane, an wie pipo dey enta big boat. NDLEA stil dey kach pipo wey dey sell hard drug an pipo wey dey do bad bizness.