Olusegun Obasanjo
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Nem for lokal langwej | Oluṣẹgun Matthew Okikiọla Arẹmu Ọbasanjọ |
| Fest nem | Olusegun |
| Nik-nem | Baba Africa |
| Wen dem bon am | 5 March 1937 |
| Ples wey dem bon am | Abeokuta |
| Pesin wey e mari | Stella Obasanjo, Oluremi Obasanjo |
| Pikin | Iyabo Obasanjo-Bello |
| Fest langwej | Yoruba Langwej |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Yoruba Langwej, English langwej, Naijá langwej, Hausa langwej |
| Ancestral home | Abeokuta, Naija |
| Wok wey e dey du | politician, military personnel, engineer, minister |
| Post wey e dey | Chairperson of the African Union, Presido of Naija, Vice President of Nigeria, Presido of Naija |
| Wie e go skul | Baptist Boys’ High School, Royal College of Defence Studies, Defence Services Staff College, Mons Officer Cadet School |
| Wie e dey liv | Dodan Barracks |
| Wen e stat wok | 1958 |
| Party wey e dey for politis | Peoples Democratic Party |
| Candidacy in election | 1999 Nigerian presidential election, 2003 Nigerian presidential election |
| Rilijon | Protestantism, Baptists |
| Participant in | World Economic Forum Annual Meeting 2004 |
| Military or police rank | general |
| Participated in conflict | Nigerian Civil War, Operation Tail-Wind, Congo Crisis |
| Military branch | Nigerian Army |
Olusegun Matthew Okikiola Aremu Obasanjo (wey dem bon for 5 March 1937 ) na Naija Politishan an e don rul Naija bifo wen im bi solja for 1976 go rish 1979. Na memba of Pipo Demokratic Parti (PDP) from 1998 go rish 2015, an sins 2018. Na memba of People's Demokratic Parti (PDP) fom 1998 rish 2015, an sins 2018.
Dem bon am inside Ibogun-Olaogun to papa an mama wey dey du farm from Owu pat of di Yoruba. Obasanjo go skul for Abeokuta, Ogun Stet. E join Naijiria Army an na enjinarin dipatmet e de. Obasanjo folo join di Solja-dem wey go Congo, Britain an India. E rish major posishon bifor e ritaya from army.
For 1960's, e de di Army wey folo fight Biafran wen Nigerian Civil war hapun. Di Nigerian Civil war mek Obasanjo tok sey dey no dey fight in 1970.
Som buks wey e rait
[chenj-am | chenj-am for orijin]- My Watch Volume 1: Early Life and Military
- My Watch Volume 2: Political and Public Affairs
- My Watch Volume 3: Now and Then
- My Command
- Nzeogwu
- The Animal Called Man
- A New Dawn
- The Thabo Mbeki I know
- Africa Through the Eyes of A Patriot
- Making Africa Work: A handbook
- Forging a Compact in U.S. African Relations: The Fifth David M. Abshire Endowed Lecture, 15 December 1987.
- Africa in Perspective
- Letters to Change the World: From Pankhurst to Orwell.
- Not my Will
- Democracy Works: Re-Wiring Politics to Africa's Advantage
- My Watch
- Challenges of Leadership in Africa
- War Wounds: Development Costs of Conflict in Southern Sudan
- Guides to Effective Prayer
- The Challenges of Agricultural Production and Food Security in Africa
- Addressing Africa's Youth Employment and food security Crisis: The Role of African Agriculture in Job Creation.
- Dust Suspended: A memoir of Colonial, Overseas and Diplomatic Service Life 1953 to 1986
- L'Afrique en Marche: un manuel pour la reussite économique
- Africa's Critical Choices: A Call for a Pan-African Roadmap[1]
Wia dem gada di tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ Obasanjo, Olusegun. "Books by Olusegun Obasanjo". goodreads. Retrieved 11 July 2019.