Mide Martins
Appearance
Mide Martins
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Mide |
Famili nem | Martins |
Wen dem bon am | 12 April 1979 |
Ples wey dem bon am | Ibadan |
Mama | Funmi Martins |
Stepparent | Shina Peters |
Pesin wey e mari | Afeez Abiodun |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Yoruba Langwej, English langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | model, actor, film actor |
Pat of wok wey e put mind | international relations |
Wie e go skul | Olabisi Onabanjo University, Community Grammar School |
Eye kolor | dark brown |
Hair kolor | blond hair, black hair |
Personal pronoun | L484 |
Mide Funmi Martins na Naijá Nollywood aktres, model and pesin wey dey produs fim.Mide na di pikin of Nollywood aktres wey get espiriens wel well Funmi Martins wey dai of heart attak for 2002.
Tori of e laif an skul wey e go
[chenj-am | chenj-am for orijin]Mide Funmi Martins du e pramari skul for Community Grammar School, Ibadan an go Providence Heights Secondary School, Fagba, Lagos for e sekondiri skul.Afta, e go Olabisi Onabanjo University, Ago-Iwoye, wie e kolet diploma in International Relations.
How e tek wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Mide Martins stat im wok afta im mama dai for 2002. Sins dat taim, E don kom out for plenti fim an mek plenti fims.
E pasonal laif
[chenj-am | chenj-am for orijin]Mide Martins na pikin of Funmi Martins. Mide mari Afeez Owo an dem get two pikin-dem.