Main log-dem wey evribodi fit si
Hau e go bi
Na evri log-dem wey dey for Wikipedia. You fit see plenti if you chuz one log taip, di yuzanem (case-sensitive), or di pej wey e afet (olso case-sensitive).
- 16:28, 21 March 2025 Onyeka23 tok tins wey e put created page Bilikisu Funtuwa (#FNFPCM2025)
- 11:36, 19 March 2025 Onyeka23 tok tins wey e put created page Ada Udechukwu (#FNFPCM2025)
- 18:46, 16 March 2025 Onyeka23 tok tins wey e put created page Amina Lawal (#FNFPCM2025)
- 04:38, 28 February 2025 Onyeka23 tok tins wey e put created page Oya (#FNFPCM2025)
- 00:46, 26 January 2025 Onyeka23 tok tins wey e put created page Grace Atinuke Oyelude (Created page with " '''Grace Atinuke Oyelude''' (dem bon am on 16 November 1931) na bifor bifor nurse, midwaif, an pesin wey bon bi Oga for hospital mata wey pipu sabi wel wel afta shi win fest Miss Nigeria in 1957. ==How shi stat life== Dem bon Oyelude on 16 November 1931 in Sabon Gari, Kano, Nigeria. Na James Adeleye Oyelude an Martha Jasmine Dantu of Isanlu, Kogi Stet pikin. Na for Nothern Nigeria e tek gro. Shi du primari an sekondri edukeshon insaid 1940 an 1952 for Kano, Afta...")
- 10:29, 14 January 2025 Onyeka23 tok tins wey e put created page Adijat Gbadamosi (#SheSaid2024 #SheSaidLAG2024)
- 10:02, 14 January 2025 Onyeka23 tok tins wey e put created page Ishola Oyenusi (Created page with "'''Ishola Oyenusi''' (kpai on 8 September 1971), wey plenti pipu sabi as Dr. Ishola, na ogbonge tiff wey popula for 1970's. Wetin e sabi du wel na to dey kolet pipu motor, dey go tiff money for bank an kolet pipu tins for hold-ups. ==E mata for kourt== Oyenusi an so oda six of im tiff tiff membas dem go kpai Dem on 8 September 1971 by polis an armed forces firing brigade. Dem video as Dem tek kpai am sef. ==Wia dem gada tori== 1.[http://guardian.ng/features/your-habit...")
- 23:44, 24 December 2024 Onyeka23 tok tins wey e put created page GoodGirl LA (Created page with "'''Euphamiarunyi Ekunah''', wey plenti pipu sabi as GoodGirl LA , na Naija singa an song raita. Insaid 2022, na shi wit Vector dia nem dey as pesin wey fit win Headies awod of best collaboration an best rap single for "Early Momo". ==How e stat life an edukeshon== Dem bon Ekunah for Ajegunle. Shi go Universiti of Calabar. Na "Laden" dem sabi as bifor e chenj am to "LA" an finally "GoodGirl LA". ==How shi tek wok== GoodGirl LA first single wok na "Faraway", "bless...")
- 16:25, 2 November 2024 Onyeka23 tok tins wey e put created page Jumoke Odutola (Created page with "Olajumoke Odetola (dem bon am on 16 October 1988) na Naija aktres an fim produsa, shi stat to dey akt for Nollywood wit English-Yoruba cinema, bifor shi du plenti Yoruba langwej fims. ==How shi stat life an edukeshon==")
- 05:04, 2 October 2024 Onyeka23 tok tins wey e put created page Kcee (Created page with "Kingsley Chinweike Okonkwo,")
- 22:11, 2 August 2024 Onyeka23 tok tins wey e put created page Kenny Ogungbe (Created page with "'''Kehinde "Kenny'' Ogungbe''', na Naija DJ, muzik produsa, televishon presenta an muzik exekutiv. Na im stat Kennis Music, an na im wit Dayo "D1" Adeoneye bi CEO. Na dia two get 104.1 Kennis FM.")
- 21:23, 2 August 2024 Onyeka23 tok tins wey e put created page Kayode Egbetokun (Created page with "'''Kayode Egbetokun''' (dem bon am on September 1964), na Naija polis ofisa wey bi di 22nd Inspecto General of Polis. Na President Bola Ahmed Tinubu apoint am afta e komot Usman Aikali Baba.")
- 20:42, 2 August 2024 Onyeka23 tok tins wey e put created page Ali Baba (Created page with "'''Atunyota Alleluya Akpobome''', wey plenti pipu sabi as '''Ali Baba''', na Naija komedian, masta of cerimonis an aktor.")
- 20:34, 2 August 2024 User account Onyeka23 tok tins wey e put was created automatically