Kcee
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Chinweike |
Orijina nem | Kingsley Chinweike Okonkwo |
Fest nem | Kingsley |
Famili nem | Okonkwo |
Alias | Kcee |
Wen dem bon am | 18 April 1979 |
Ples wey dem bon am | Ajegunle |
Fest langwej | Igbo langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej |
Wen e stat wok | 2013, 2011 |
E pipul | Igbo pipul |
Eye kolor | dark brown |
Hair kolor | black hair |
Indigenous to | Anambra State |
Stai of song abi fim | African popular music |
Awod wey e kolet | The Headies, The Headies |
Nominated for | The Headies, The Headies |
Personal pronoun | L485 |
Kingsley Chinweike Okonkwo, wey plenti pipu sabi for im wok as Kcee na Naija singa an songraita. Na togeda wit Presh e dey sing bifor dia nem dat taim na Kc Presh. E kom fom Amaputu in Uli wey dey Ihia lokal govmet wey dey Anambra Stet, Nigeria. E dey onda rekod for Five Star Music. E lik to dey wok wit Del B, wey bi rekod produsa an na im hep am produs "Limpopo" song wey popula wel wel. Na E Money broda.
How e tek stat wok an life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Kcee an im friend Presh du song togeda for 12 years. Dia two meet for chorch choir, dia two go for Star Quest sho competishon an dey win am. Plenti pipu sabi dia two wel bifor dem skata in 2011, dia two Kon go dey du wok difren difren. Kcee rilis "Sweet Mary J", wey bi im fest single in 2020. Insaid June 2023, e rilis niu hit song "Ojapiano".
Endorsement
[chenj-am | chenj-am for orijin]E saign beta deel wit Tele Komunikashon compini MTN in 2013.