Jump to content

Kenny Ogungbe

From Wikipedia
Kenny Ogungbe
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Fest nemKehinde Chenj-am
Wen dem bon am10 September 1970 Chenj-am
Wok wey e dey durecord producer, radio personality, chief executive officer Chenj-am
Wen e stat wok1994 Chenj-am
Stai of song abi fimhip hop music Chenj-am
Record labelKennis Music Chenj-am

Kehinde "Kenny Ogungbe, na Naija DJ, muzik produsa, televishon presenta an muzik exekutiv. Na im stat Kennis Music, an na im wit Dayo "D1" Adeoneye bi CEO. Na dia two get 104.1 Kennis FM.

How e tek wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na im wit Dayo D1 wey dem stil sabi as D1, stat AIT Jamz, wey Dem dey du for AIT for nait for early nineties (wey leta chenj to Prime Time Jamz on NTA).

E don wok wit The Remedies (wey stat Tony Tetuila an Eedris Abdulkareem muzik wok), Sound Sultan, 2face Idibia (produs im fest two solo albums) an Oritse Femi, an som odas.

Insaid 2012, na im Dem apoint as Managing Director of Raypower FM. E dey for Non Exekutiv Diarekto, DAAR Communications Plc. Na coach e bi for Naija Star Search sho[1] Insaid 2012, na im Dem apoint as Managing Director of Raypower FM. E dey for Non Exekutiv Diarekto, DAAR Communications Plc. Na coach e bi for Naija Star Search sho[2].

Som wok e produs

[chenj-am | chenj-am for orijin]

(As produsa)

  • Face 2 Face
  • Grass 2 Grace

Wia dem gada tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. Keke Ogungbe, ID Cabasa, Asha unveil game flow for Naija Star Search. 13 September 2022, Tribune Newspaper. Retrived 10 June 2024.
  2. Keke Ogungbe, ID Cabasa, Asha unveil game flow for Naija Star Search. 13 September 2022, Tribune Newspaper. Retrived 10 June 2024.