Jump to content

GoodGirl LA

From Wikipedia

Euphamiarunyi Ekunah, wey plenti pipu sabi as GoodGirl LA , na Naija singa an song raita. Insaid 2022, na shi wit Vector dia nem dey as pesin wey fit win Headies awod of best collaboration an best rap single for "Early Momo".

How e stat life an edukeshon

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Ekunah for Ajegunle. Shi go Universiti of Calabar. Na "Laden" dem sabi as bifor e chenj am to "LA" an finally "GoodGirl LA".

How shi tek wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

GoodGirl LA first single wok na "Faraway", "bless me" an "Pina". Insaid 2019, shi rilis fest album wey shi kol "D4DM (Die For The Matter)". Shi rilis oda songs lik "Bando" wey shi rilis in 2023 an plenti pipu lik di song.

Som of im wok

EP 

LA Confidencial


.Singles

." D4DM "

.IDT (2022)


.Bando (2023).

.Goodbye (2022)

.Jeje

.Lethal (2023)

Awod an norminashon

[chenj-am | chenj-am for orijin]
YearCategory!RecipientResult
2019 The HeadiesBest Vocal Performance (Female)GoodGirl LA
Nominated 2020 City PeopleMusic Awards Next Rated Artiste (Female)Nominated 2022The Headies Best Collaboration Vector , GoodGirl LA Nominated The Headies Best Rap Single