Gloria Oloruntobi
| Man abi wuman | wuman |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Fest nem | Gloria |
| Nik-nem | Maraji |
| Wen dem bon am | 6 February 1997 |
| Ples wey dem bon am | Edo State |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Igbo langwej, Yoruba Langwej, pidgin, Edo langwej |
| Wok wey e dey du | comedian, filmmaker, actor |
| Wie e go skul | Covenant University |
| Wen e stat wok | 2015 |
| Rilijon | Christianity |
| Hair kolor | black hair |
Gloria Oloruntobi (dey bon am 6 February 1997) wey pipo no wel wel as Marajina Naija pesin wey dey do komedi. Moraji fest start to dey do komedi wen e dey kopi di voice wey muzikshan dey yuz wen dem dey sing. Moraji sabi tok an do like oda selebriti wel wel for e komedi vidio-dem.
How e tek go skul
[chenj-am | chenj-am for orijin]Moraji wey kom from Edo Stet rid Intanshonal Rilashon from Kovenat Yunivasiti. E finish di Yunivasiti an kolet e B.Sc satifiket in 2007.
How e tek wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Moraji de di muzik vidio wey Falz do "Sometin light". Moraji folo de inside Yemi Alade song "Single and Searching]].
Awod an Nominashon
[chenj-am | chenj-am for orijin]In 2017 an 2018 awod katigori wey Di Future Awod Afrika do, Moraji folo de for komedian wey dey nominet for Prize for Komedi . Siti Pipo Muzik Awod 2018 put Moraji as one of di nominee for "Komedi Act of di year" katigori.