Femi Adebayo
Industry | film industry |
---|---|
Man abi wuman | man |
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Femi |
Famili nem | Adebayo, Salami |
Wen dem bon am | 31 December 1970 |
Ples wey dem bon am | Lagos |
Papa | Adebayo Salami |
Broda an sista | Tope Adebayo |
Pesin wey e mari | Omotayo Adebayo |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | actor, lawyer, film director, special adviser, film producer |
Pat of wok wey e put mind | theater arts |
Post wey e dey | actor |
Wie e go skul | University of Ilorin, University of Ibadan |
Academic degree | Bachelor of Laws, master's degree |
Work location | Lagos |
Wen e stat wok | 1985 |
Party wey e dey for politis | All Progressives Congress |
E pipul | Yoruba Langwej |
Rilijon | Islam |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Awod wey e kolet | Africa Magic Viewers' Choice Awards, City People Entertainment Awards, Best of Nollywood Awards |
Nominated for | Africa Magic Viewers' Choice Awards |
Personal pronoun | L485, L305216 |
Femi Adebayo Salami (dem bon am for December 31, 1978) na Naijá akto, dareto, lorya an speshal advaisa on Arts an Kulture.mata to di Gofnor of Kwara Stet.E stil dey advais di Gofnor on pipul wey dey traful for Kwara Stet.
Tori of e life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Na for December 31, 1978 Dem bon Adebayo for Lagos wey dey southwest for Naijá. Adebayo Papa dey popula wel wel for Naijá bikos e papa sef dey akt fim. Di nem of e papa na Adebayo Salami (Oga Bello).Na for Ilorin e tek kom fom.
Im Book matar
[chenj-am | chenj-am for orijin]Adebayo go C&S kolej sekondri skool.E kom leta go di Yunivasiti of Ilorin, na for die e kolet Bachelor degree on top Law.E leta get Master degree on top Law for di Yunivasiti of Ibadan.
Im own Life
[chenj-am | chenj-am for orijin]For October 9, 2016, Adebayo mari Omotayo Adebayo. Adebayo an e waif get one Boi pikin. Adebayo fest waif sef don bon 3 pikin for am bifor.
How e tek wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Adebayo don akt for plenti plenti Naijá fim wey pass 500.E win four Awod as di Best Yoruba aktor for di 17 Afrika fim Awod wey plenti pipul dey kol Afro Hollywood Awod wey dem du for Sratford Town Hall for London. E stil win anoda Awod for di sem katigori for di Best Nollywood Broadcasting Organisation of Nigeria Award for 2012. Adebayo don du plenti plenti muvee an som of dem na
- Sonto Alapata,
- Wura ati Fadaka,
- Ma Wobadan,
- Buga an som oda ones dem.
Adebayo bi di MD/CEO for J-15 Media Network Nigeria. Adebayo sain kontrat wit one digital TV kompini, Startimes as dia Ambassador.