Death of MohBad

From Wikipedia
Death of MohBad
occurrence
Significant personMohBad Chenj-am
Point in time12 September 2023 Chenj-am

For 12 Septemba 2023, Naija musikshian MohBad kpai bikos of ear infeshon for Legos, wen e bi jos 27 years.[1] Di nurse, wey bin give MohBad Tetanus injeshon bifor e kpai, di Legos Stet Polis Komand don ares ha, akording to Iyabo Ojo for insaid di Daily Post Niuspepas.[2]

Di soshal movemet #Justice4MohBad don bikom one of Naija ogbonge soshal movemets wey don gada media atenshon intanashonali, afta di End SARS movemet. Akording to di BBC, di hashtag #Justice4MohBad don dey trend for soshal media since di dai of MohBad, bikos some pipo dey ves wit di way dem tek bully MohBad insaid di musik indostri wen e dey alive, wey mek am komot from Naira Marley's Marlian Rikods for 2022.[1]

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. 1.0 1.1 Akinpe, Yusuf. "MohBad mourners teargassed at Nigeria's Lekki toll gate after Lagos concert". BBC News. Archived from the original on 25 September 2023. Retrieved 27 September 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  2. Itodo, Sunny Green (21 September 2023). "Nurse who treated Mohbad has been arrested - Iyabo Ojo". Daily Post Nigeria. Archived from the original on 27 September 2023. Retrieved 27 September 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)