Bukola Saraki

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Bukola Saraki
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejBukola Saraki Chenj-am
Orijina nemBukola Saraki Chenj-am
Fest nemBukola, Abbakar Chenj-am
Famili nemSaraki Chenj-am
Wen dem bon am19 December 1962 Chenj-am
Ples wey dem bon amLondon, Kwara Chenj-am
PapaAbubakar Olusola Saraki Chenj-am
Broda an sistaGbemisola Ruqayyah Saraki Chenj-am
FamilySaraki Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej, Hausa langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Hausa langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Langwej wey e tek rait di wokBritish English Chenj-am
Wok wey e dey dupolitician, physician, politician, businessperson Chenj-am
Post wey e deyGovernor of Kwara State, President of the Senate of Nigeria, member of the Senate of Nigeria, member of the Senate of Nigeria Chenj-am
Wie e go skulKing's College, Lagos, Cheltenham College Chenj-am
Party wey e dey for politisPeoples Democratic Party, All Progressives Congress Chenj-am
RilijonIslam Chenj-am
Significant eventParadise Papers Chenj-am
Awod wey e koletOrder of the Niger Chenj-am
Official websitehttp://www.abubakarbukolasaraki.com/ Chenj-am

Olubukola Abubakar Saraki, MBBS, CON (dem bon am for December 19, 1962) na Naijá politishian. Na Saraki bi di 13 pesin we bikom presido for Naijá Senat fom 20145 go rish 2019 an na im stil be oga for di nomba 8 Naijá Nashonal Saraki bi gofnor for Kwara Stet fom 2003 go rish 2011, an dem vot for am to go Senat for 2011 onda Peoples Democratic Party (PDP) an Saraki stil win for 2015 onda All Progressives Congress (APC).

Saraki lif All Progressive Congress (APC) an go bak to People's Democratic Party (PDP) wie im bikom di oga for July 31, 2018.

Abaut im famili[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Saraki for December 19, 1962 for London. Im mama nem na Florence Morenike Saraki an im papa na Olusola Saraki wey bi Senator for Naijá Sekond Ripublik. Bukola Saraki mari Toyin Saraki an dem get 4 pikin dem togeda.

How im tek go skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Saraki go skul for King's College, Lagos, wie im finish for 1978. Im kom go Cheltenham College for United Kingdom fom 1979 go rish 1981. Afta im finish for dat skul, Saraki kom go London Hospital Medical College of the University of London from 1982 go rish 1987, wie im get di satifiket Bachelor of Medicine, Bachelor of Surgery.

How im tek stat wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Saraki wok as medikal ofisa for Rush Green Hospital, Essex fom 1988 go rish 1989. Im bi di oga kpatakpata for Société Générale Bank (Nig) Ltd from 1990 go rish 2000.For 2000, President Olusegun Obasanjo mek am Special Assistant to the President on Budget.