Jump to content

Anthar Laniyan

From Wikipedia
Anthar Laniyan
pesin
Industryfilm industry, cinema of Nigeria, entertainment industry Chenj-am
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemAntar Chenj-am
Famili nemOlaniyan Chenj-am
Ples wey dem bon amOsun State Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej, Yoruba Langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, film producer, film director Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Ibadan Chenj-am
Academic degreeBachelor of Arts Chenj-am
Wen e stat wok1981 Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
FilmographySuper Story, Sango Chenj-am
Notable workSango Chenj-am
Personal pronounL485, L305216 Chenj-am

Anthar Laniyan na Naija aktor, fim produsa an direkto.

Hau e tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Laniyan for Osogbo wey bi kapita of Osun Stet Southwest Nigeria. E go Baptist Sekondri Skul wia e tek get im West Afrika Certifikate Examination (WEAC) in Legos Stet. E kon leta stil go Universiti of Ibadan wia e tek get im Bachelor of Arts Digre in theatre arts.

Im wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Laniyan stat to dey akt in 1981 an di fest fim wey dey popula wey e du na Everybody wants to know an e du major genera insaid di fim. E don dey insaid plenti Naija fims lik; Sango, fim wey Wale Ogunyemi script an na Obafemi Lasode produs am. Na im fest dairet fest Super Story, wey don kolet plenti awod wey dem dey sho evri week for televishon an na Wale Adenuga produs am insaid year 2000. Na im dairet Oh Father Oh Daughter an This Life fom Wale Adenuga Produkshon.

Som of di wok wey e du[chenj-am | chenj-am for orijin]

.Sango .Super story (episode 1) .Kakanfo (2020) .Lucifer (2019)

Wia dem ci pruf[chenj-am | chenj-am for orijin]

1. "I was named after an animal - Antar Laniyan" - Vanguard News. Vanguard News. Retrieved 19 February 2023