Angola

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Angola na kontri for Africa. Dem blow Portuguese, Umbundu, Kimbundu, na Kikongo. Angola ste bai Namibia, Democratic Republic of di Congo, na Zambia.

Di Prezident dey João Manuel Gonçalves Lourenço.

History[chenj-am | chenj-am for orijin]

Portugal don take Angola for 1574. Di Nederlands don take di kontri for 1641, but Portugal don take it back for 1648. E don get independence for 1975.