Wale Adebanwi

From Wikipedia
Wale Adebanwi
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Wen dem bon am1969 Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duprofeso, political scientist, anthropologist, pedagogue Chenj-am
Pat of wok wey e put mindetnik grup, political science, social anthropology Chenj-am
Wu e dey wok forUniversity of Pennsylvania Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Cambridge, University of Lagos, University of Ibadan Chenj-am
Memba ofUniversity of Pennsylvania Department of Africana Studies Chenj-am

Wale Adebanwi (wey dem bon in 1969) na Naija pésin wey bi di fest blak pesin to bi professor at St. Anthony's College, Oxford wie e bi Professor of Race Relations an a fellow of di Governing Board ontil June 2021.Dor now, Adebanwi bi di Presidential Penn Compact Professor of Africana Studies at the University of Pennsylvania.

Educational Background[chenj-am | chenj-am for orijin]

Wale Adebanwi na graduate wey get first degree in Mass Communication from University of Lagos, he later get im masters and Ph.D in Political Science from University of Ibadan. He also get Master of Philosophy and Ph.D in Social Anthropology from University of Cambridge.