Toke Makinwa

From Wikipedia
Toke Makinwa
pesin
Industryfilm industry Chenj-am
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemToke Chenj-am
Famili nemMakinwa Chenj-am
Wen dem bon am3 November 1984 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos State Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duradio personality, television presenter, raita, television producer, actor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindmedia personality Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
Academic degreebachelor's degree Chenj-am
Academic majorEnglish langwej, literature Chenj-am
Wen e stat wok2010 Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Notable workOn Becoming Chenj-am
Awod wey e koletOkayAfrica 100 Women, Glitz Style Awards, Africa Youth Awards Chenj-am
Nominated forThe Future Awards, Nigeria Entertainment Awards, ELOY Awards Chenj-am
Official websitehttp://www.tokemakinwa.com/ Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Toke Makinwa (bon 3 November 1984) na Naija pesin wey dey wok for redio station, dey wok for television, Blogger, shi dey akt fim an rait buk. Dem sabi Toke wel well for Rhythm 93.7 FM Morning Drive sho an for YouTube Vlog sho Toke Moments. Shi rilis buk on Becoming in November 2016. Shi dey insaid Naija top 5 Afrika wuman host.

Hau shi tek stat life an skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Toke Makinwa on 3 November 1984, for Legos Stet. Shi go Federal Government Girls' College Oyo State. Makinwa kon leta go University of Lagos, wia shi get BA digre in English an Literature.

Hau shi tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Insaid 2020, Pipu fest Sabi Makinwa well for insaid Rhythm 93.7 FM's The Morning Drive Show. Insaid 2012, shi sho for television as host for Most Beautiful Girl in Nigeria (MBGN). Na shi an Tosyn Bucknor du Flytime season 3 Live Chicks host. Insaid 2022,. Makinwa stat im YouTube Vlog sho, The Moments. In 2013 shi win di Nigeria Brodcasters Award for Outstanding Female Presenter of the year.

Fim shi don akt[chenj-am | chenj-am for orijin]

Makate Must Sell

Glamour Girls

Blood Sisters

Love Is War

Sugar Rush

Therapy (comedy web series)

Wia dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

1. Happy Birthday OAP Toke Makinwa. Daily Times of Nigeria. 3 November 2014. Retrieved 10 October 2023.

2. Top 5 African female/MC's show hosts. The Guardian Nigeria News . 28 June 2021. Retrieved 25 October2023.