Shan George

From Wikipedia
Shan George
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija, UK Chenj-am
Nem for lokal langwejShan George Chenj-am
Orijina nemShan George Chenj-am
Fest nemShan Chenj-am
Famili nemGeorge Chenj-am
Wen dem bon am21 April 1970 Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey dufilm director, film producer, actor, singa Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
Academic degreeBachelor of Arts Chenj-am
Wen e stat wok1996 Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Notable workWelcome to Nollywood Chenj-am
Awod wey e koletAfrica Magic Viewers' Choice Awards, Africa Movie Academy Awards Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Shan George na Naija Nollywood aktress, singa, fim produsa and direktor. Bifor shi feature inside "Thorns of Rose", shi don fest feature for one 1997 soap opera wey di nem na Winds of Destiny. Pipul sabi am wel bikos of im rol inside di fim wey e nem na "Outkast and Welcome to Nollywood.

How shi tek stat life an wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon am for Ediba wey bi one town for Abi lokal Government area of Cross River State, Nigeria. Shan mama na Naija and ha papa na British. Shi dey controversial bikos shi get issues with ha "love life", ha fest marriage na wen shi dey 16 years. Shi go Edanafa Secondary Commercial School, Ediba, Cross River, Naija. Shi bi alumnus of di University of Lagos where she studied Mass Communication and shi produce ha fest movie wey di nem bi "All for winnie" for ha final year.

For 2010,shi release ha debut studio album "Dance" wey pipu like. Shi don bon two pikin afta meni marriage don scatta. Shi bi di Founder/CEO of a tuition-free film school, Divine Shield Film Academy in Calabar, Naija.

Fim wey shi dey[chenj-am | chenj-am for orijin]

Soaps[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Winds Of Destiny
  • After The Storm
  • Super Story (Revenge)

Films[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Thorns Of Rose
  • All For Winnie
  • A Second Time
  • Outcast
  • Blood Diamonds
  • Welcome to Nollywood
  • Travails of Fate
  • Made in Heaven
  • General's Wife
  • Wrong Number
  • My Sweat
  • London Forever
  • Super Zebraman
  • A Second Time
  • Grand Mother
  • Passionate Crime
  • One Good Man
  • Do Good

Awods and Nominations

  • Mоѕt Aссlаіmеd Aсtrеѕѕ іn Nіgеrіа аt thе Аfrіса Моvіе Асаdеmу Аwаrdѕ (AMAA)
  • Bеѕt Aсtrеѕѕ іn Nіgеrіа аt thе Аfrіса Маgіс Vіеwеrѕ Сhоісе Аwаrdѕ (AMVCA)

Recipient of the Best Actreѕs Award аt thе Gоldеn Ісоn Моvіе Асаdеmу Аwаrdѕ (GIAMA)

  • Nominated for the Best Act, Female (English) on the Cross River Movie Awards (CRIMA) – 2013
  • Best Director on the Cross River Nollywood Awards (CRINA) – 2014
  • Movie of the Year on the Cross River Nollywood Awards (CRINA) – 2014
  • Best Producer on the Cross River Nollywood Awards (CRINA) – 2014

Award Recipient on the Calabar Entertainment Conference (CEC) – 2019

  • Actor of The Week by Don Dollar Entertainment – 2019
  • Award Recipient on the Anneozeng Ogozi Aid Foundation (AOAF) – 2019