Saheed Balogun

From Wikipedia

Saheed Balogun (dem bon am for February 5, 1967) na naija aktor, dairekto, an produsa.

How e tek stat life an karier[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Saheed Balogun on 5 Febuary, 1967, for Enugu State, wey dey South east for Naija but na Oyo State, Naija e Kom fom wia im du im primary, sekondri an tertiary edukashon. E graduate fom Kwara State Politeknik. E stat to dey akt for 1978 , for wia e du im fess telivishon program wey be Youth Today for NTA. E produs im fess fim wey dem kol City Girl for 1989 but e dem don fishor, produs an dairekt plenti Naija fim bifor den.

Pasona life[chenj-am | chenj-am for orijin]