Jump to content

Ramsey Nouah

From Wikipedia
Ramsey Nouah
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemRamsey Tokunbo Nouah Chenj-am
Fest nemRamsey Chenj-am
Wen dem bon am19 December 1970 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, television actor, film director Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
Academic degreeBachelor of Arts Chenj-am
Wen e stat wok1993 Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Awod wey e koletAfrica Magic Viewers' Choice Awards, Best of Nollywood Awards, Africa Movie Academy Awards Chenj-am

Ramsey Nouah (dem bon Ramsey Tokunbo Nouah Jr December 19, 1970) im bi Naija aktor an director. E win di Africa movie Academy Award for Best akto for lidin rol for 2010 for di pafomance for do muvi "The Figurine" e mek im directorial debut wit do fim "living in Bondage Breaking free" for 2019 an e stil go dairet Nollywood classic Rattlesnake The Ahanna Story which is a rimek of Rattlesnake (1995).

Hau e tek stat life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ramsey Tokunbo Nouah Jr dem bon am for legos for December 19, 1970 an im papa na from lsraeli Jewish an di mama na Yoruba wey kom from owo, ondo state. Ramsey gro op for surulere legos im skul for Atara primari skul an Community Grammar Skul. I get im diploma for Mass Communication from di Universiti of Lagos afta he go for im aktin karia

Hau e tek du im wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ramsey Nouah stat aktin for arli 90s bikos he nid mini to do (GCE) wey bi General Certificate Education. Ramsey aktin karia stat wen he akt for di NaijaTv Soap Opera Fortune. He don appear for plenti fim wet bi set he pley di lidin rol an pipu dey kol am "lover Boy" for meni romantic fim wey he don akt. He dey among most akto wey dem dey yuz for Nigeria. For 2013 he protect di right of living in Bondage Breaking free from Kenneth Nnebue for possible rimek to di fim for Europe, America an Nigeria. Di niuz lata dey confirm for Instagram but di fim appear to dey for development hell for three years. For 2018 he announce his rimek to bikom sequel tiatu "living in Bondage Breaking Free" wey dem rilise for November 8, 2019. Nouah wey play di niu cult chief priest wey mek im dairetorial debut wit original akto like Okwonkwo, Udokwu an Kanayo folo riprise dia rol dem. Di stori senta around Andy pikin Nnamdi an luv for wealth. Rapper an MBGN winna muna Abii also stars for di sequel. For 2020 di fim "living in Bondage Breaking free win 7 awards for di Africa Magic viewers choice Awards.

Caption text
YearAward categoryPrizeFilmResultRef
2010Africa movie Academy AwardsBest Actor in a leading roleThe Figurinewin[27]
2017Africa movie Academy AwardsBest Actor in a leading role76win[3]
2018Best Nollywood AwardsBest Actor in a leading role (English)Nominated[28]
2019Best Nollywood AwardsBest Actor in a leading roleLeviNominated[13]
2020Africa movie Academy AwardsBest Actor in a supporting Roleliving in Bondage Breaking freewin[27]
2020Africa movie Academy AwardsDirector of the yearliving in Bondage Breaking freewin[29]
2021Best of Nollywood AwardsDirector of the yearRattlesnakeNominated[30]
2022Africa Magic viewers choice AwardsBest overall movieRattlesnakepending[31]
2022Africa Magic viewers choice AwardsBest DirectorRattlesnakepending[31]

Fim wey e don du

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Caption text
YearTitleFunctionCast
1996Silent NightActorJoke silva kate Henshaw, Segun Arinze and Alex Usifo
1999CamouflageActor
1999End of The Wickedwith Alex Usifo Omiagbo and Helen Ukpabio
2000FugitiveActorwith Genevieve Nnaji, Stella Damascus and Rita Dominic
2001The Battle of LoveActor
2002Power Of LoveActorwith Genevieve Nnaji
2002ValentinoActor
2002My loveActorwith Hilda Dokubo
2002Church BusinessActorwith Genevieve Nnaji
2003Break UpActorWith Genevieve Nnaji,Jim lyke,and Pat Attah
2003Emotional CrackActorwith Stephanie okereke and Patience Ozokwo
2003Supa LoveActorwith Genevieve Nnaji
2003True LoveActorwith Omotola Jalade Ekeinde
2004Dangerous TwinsActor (Taiye & Kehinde)With Stella Damascus and Bimbo Akintola
2005Bleeding loveActor
2005Coming To South AfricaActor
2007The FacultyActor
2008ChaseActorWith uche jombo
2008Sweet TomorrowActor
2009Reloaded (2009 Film)Actorwith Stephanie Okereke and Rita Dominic
2009The figurineActor (Femi)With kunle Afolayan
2009NnendaActor
2009Guilty pleasure (2009 film)Actor (Tesso)with Nse lkpe-Etim
2010Private StormActor (Alex)With Omotola Jalade Ekeinde, Ufuoma Ejenobor and John Dumelo
2010The Black SoulActor
2011Heart of a fighterActorwith mercy Johnson, Enebeli Elebuwa and Chile lke
2011lru okaActorwith Ayo Adesanya, Adebayo salami and Example Oniga
2012WeeActorGetawayActorWith Genevieve Nnaji, Ini Edo and Uti Nwachukwu
2012Gem of The rainforestActor
2013Confusion Na WaActor (Emeka Nwosu)
2014Busted LifeActorWith Chet Anekwe
201430 Days In AtlantaRichardActor
2015Tempting FateActor (Ugo)With Dan Davies, Andrew Onochie and John J Vogel
2015The Grave DustActor (Johnson Okwuozo)with joke Silva
2015Gbomo GbomoActor (Austin Mba)
201676Actor (Captain Joseph DewaRita Dominic and lbinabro Fiber sima
2017The Accidental spyActor(Manny)
2017My wife & IActor (Toyosi)
2018Crazy peopleActor (Ramsey Nouah)With Chioma(Chigurl) Omerua,Sola Sobowale,lretiola Doyle,Monalise Chinda, Desmond Elliot and kunle Afolayan.
2018Merry men: The Real Yoruba DemonsActor (Ayo Alesinloye)With Remi martins,Falz,Amaju Abioritsegbemi, Ayo Makun,Naz Okigbo and Jim lyke
2018Lagos LandingActor (Bayo)
2019The MillionsActor (Ben kator)
2019living in Bondage:Breaking FreeDirector/Actor (Richard Williams)with Enyinna Nwigwe and Swanky JKA
2019merry menActor (Ayo)With Ago makun,Jim lyke and Falz
2020Rattlesnake The Ahanna StoryDirectorStan Nze,Osas Ighodara,Ago Makun,Omotola Jalade Ekeinde
2020Nneka the pretty serpentActor (Richard Williams
2021SlayActor (Richard)
Caption text
YearTitleRoleNotes
1993FortunesJeffwith Liz Benson and Regina Askia
2018Oghenekome (Broken)With Segun Arinze
2022Blood SistersUncle B