Jump to content

Portable

From Wikipedia
Portable
Wikimedia disambiguation page

Habib Okikiola (dem bon am on 12 March 1994) Wey plenti pipu sabi as Portable abi Dr Zeh na Naija singa, rappa an song raita.

Hau e tek stat life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Habib Okikiola on 12 March 1994 insaid Abeokuta, Ogun Stet, Nigeria.

Plenti pipu sabi Portable afta e sing Zazoo Zehh wit Naija rappa, Olamide an Naija dansa Poco Lee. Wen plenti pipu don sabi portable wel wel, Im start to kol im manager wayo pesin.

Portable get meni baby mamas an e don get five pikin fom difren wuman; e get pikin wit aktres Akinyanju Omobolarinde.

Som of im wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]
singles
Year Song Title
2019 Pay Me My Money
2020 Ema Joke Dada
2021 Zazoo Zehh (Featuring) Olamide & Poco Lee
2022 Ogo Forever
2022 Neighbor (Featuring) Small Doctor
2022 All Eyes On Me (Featuring) Barry Jhay
2022 Oro Aje (Featuring) Oritse Femi
2022 Clear
2022 Expensive OG
2022 Money Before You Love
2022 Gberatan
2022 Odogwu Bitters
2022 Bye To Sapa Nation
2023 Testimony
2023 Brabus B
2023 Ogbafia (Featuring) Terry G

Wia dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]

1. Olamide is my Sponsor, Portable Speaks On Journey to Stardom. Daily Trust Newspaper. Retrieved January 14 2023.