Small Doctor

From Wikipedia

Adekunle Temitope (dem bon am for 27 May 1996) wey pipul sabi as Small Doctor na Naija Fuji, afro-pop rekodin artist paforma. Small doctor get one song wey popula wel wel wey bi Penalty wey win awod for best Street pop for Headies 2018. Na English an Yoruba e dey use sing im song.

Im life an how im tek go skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Temitope on 27 may 1996 for Dopemu for insaid Lagos Stet.