Jump to content

Oritse Femi

From Wikipedia
Oritse Femi
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Wen dem bon am5 January 1985 Chenj-am
Ples wey dem bon amAjegunle Chenj-am
Wok wey e dey dupesin wey dey rait song, singa Chenj-am
Wie e go skulDelta State University Chenj-am
Wen e stat wok2006 Chenj-am
Instrumentvoice Chenj-am

Oritsefemi Majemite Ekele (dem bon am on 5 January 1985) wey plenti pipu sabi as Oritse Femi, na song raita an paforma. Plenti pipu sabi am wit di Fela Kuti's song wey e zampu, "Double Wahala". Na dat song mek dem mensho im nem insaid pesin wey fit win two awods for 2014 City People Entertainment Awards, an na im win di awod for song wey popula pas.

Im pasonal life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Oritsefemi, na di third bon of dia mama, dem bon an e gro insaid Ajegunle. E kom fom Itsekiri traib of North Warri, Delta Stet. E go skul smol for Mayday Sekondri Skul for Ikoyi an leta go Tolu Primari Skul for Ajegunle. E finish im primari skul for Army Children Skul. E get im sekondri skul certifikate fom Randle Sekondri Skul an go stodi lot for Delta Stet Universiti wey dey Abraka, e no finish for dia e go fes muzik. E don menshon Fela Kuti, Daddy Showkey an Sizzla Kalonji as pipu e dey luk as ezampu.

Som of im wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Boys Dey Binu

Money Na Time

Elewon

Wicked World

Unfadeables

"Musical Taliban"

Double Wahala

Corporate Miscreant

L.I.F.E

The Urban Pulse

Urban heartbeat

Singles

"Boys dey Binu"

"Flog Politician"

"Money na Time"

"Mercies of the Lord"

"Body & Soul"

"Redi Dance"

"Double Wahala"

"Sexy Ladies″

"Ongba Larami"

"Eyo"

"Happy Day"

"Awoo Ewaa"

"Sanumi"

"Baby Boo"

"Baby Oku"

"Olo Noni"

"Igbeyawo"

"Make Am"

Latest Singles

"Elele"

"Only Me"

"Tribute to Mohbad"

"Problem"

"Adabi"

"Normal Level"

"Over Them"

"Legally"

"Idan"

"God Blessings"

"Thank God its Friday"

"So Sexy"

"Omolope"

"Runmo"

"Elele"

"Only Me"

"Tribute to Mohbad"

"Problem"

"Adabi"

"Normal Level"

"Over Them"

"Legally"

"Idan"

"God Blessings"

"Thank God its Friday"

"So Sexy"

"Omolope"

"Runmo"

Awods an norminashons

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Year Event Prize Recipient Result Ref
2014 The Headies 2014 Best Street-Hop Artiste Himself Won [1]
Best Vocal Performance (Male) Oritse Femi for "Double Wahala" Nominated
Best Collabo "Oya Now"
(Joe EL featuring Oritse Femi)
Nominated
"Pass You By"
(Black Magic featuring Oritse Femi)
Nominated
Best Pop Single "Double Wahala" Nominated
Song of the Year Nominated
City People Entertainment Awards Most Popular Song of the Year Won [2]
Video of the Year Nominated
2014 Nigeria Entertainment Awards Hottest Single of the Year Nominated [3][4]
Best New Act Himself Nominated
Indigenous Artist of the Year Won
Male Artist of the Year Nominated

Wia dem ci pruf

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. Ochugba, Mary (10 October 2014). "The Headies unveils 2014 nominees". Business Day. Retrieved 17 October 2014.
  2. "Who won what at City People Entertainment Awards 2014". thenet.ng. Archived from the original on 28 June 2014. Retrieved 23 October 2014.
  3. "Genevieve Nnaji, Don Jazzy, Chiwetel Ejiofor, Tiwa Savage, Bovi, Davido – Nigeria Entertainment Awards Nominees List". Bellanaija. 29 May 2014. Retrieved 30 May 2014.
  4. "Oritsefemi wins 5 awards in 3 months". thenet.ng. Retrieved 23 October 2014.