Olaide Olaogun
Appearance
Olaide Olaogun
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Olaide Olaogun |
Orijina nem | Olaide Olaogun |
Wen dem bon am | 9 July 1986 |
Ples wey dem bon am | Lagos State |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | actor, model |
Wie e go skul | Lagos State University |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Personal pronoun | L484 |
Olaide Olaogun or Olaide Omolola Olaogun Emmanuel (bon July 9, 1986) na Naija fim aktress and model. Shi bi forma Lux ambassador.
How shi stat life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Olaogun bon in Lagos on 9 July 1986. Shi du sekondri Skool edukashon for African Church Model College. And shi studi Inglish for Universiti of Lagos. Shi bikom popula for Naija and Ghana wen shi feature inside "Soul Sisters by Wale Adenuga for TV and shi akt for di Yoruba siris of Super Story. Shi tok ova di rol from Genevieve Nnaji to bí di face of Lux inside their advert in 2007 to 2009, shi bi ambassador for Diva hair extension, Fuman juice and United Bank for Africa (UBA).
Ha persona life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Shi marri Babatunde Ojora Emmanuel in 2015 and dey bon one pikin in 2016.