Obolo pipul

From Wikipedia

Obolo pipul na one group of pipul wey dey liv for di Naija Delta rijon for di southern part of Naija. Anoda nem wey dey tek sabi dem na Andoni. Obolo pipul de liv for Eastern Obolo LGA for Akwa Ibom State an Andoni LGA for Rivers State. Dem folo dey plenti for Ibeno LGA. Dem langwej na Obolo langwej. Di main kind biznes wey dem de do na fishing; dem bi pipul wey dey kash fish.