Mercy Chinwo

From Wikipedia
Mercy Chinwo
pesin
Part ofHouse of Gold Chenj-am
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemMercy Chenj-am
Wen dem bon am5 September 1990 Chenj-am
Ples wey dem bon amPort Harcourt Chenj-am
Pesin wey e marispouse Chenj-am
Fest langwejIgbo langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Igbo langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dusinger-songwriter Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Port Harcourt Chenj-am
Wen e stat wok2012 Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Instrumentvoice Chenj-am
Stai of song abi fimgospel music, contemporary music, contemporary worship music, African gospel Chenj-am
Awod wey e koletNigerian Idol, African Gospel Awards Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Mercy Nnenda Chinwo na Naija gospe musician, singa, actress, comedian and songwrita. She start to sing wen she dey for 6 years for her church chidren kwaya.[1][2] For 2018 she release di hit single "Excess Love".[3]

Eali laif an edukashun[chenj-am | chenj-am for orijin]

Mercy Nnenda Chinwo wey dem born on Septemba 5, 1991,[4] for Rivers State. Mercy get her fes skul leevin sertifiket for di Goodwill international skul and her secondary skul edukashun for Paradise international skul.[5] She bi alumna of di International Business Management Institute (IBMI) wea she kollekt degri for Human Resources Management.[6]

Persunal Laif[chenj-am | chenj-am for orijin]

She marry on 13th of August 2022 for Port Harcourt to Pastor Blessed Uzochikwa and dem dey live for Lagos, Naija.[7][8]

Kariya an filantropi[chenj-am | chenj-am for orijin]

Chinwo singul 'Excess Love' wey dem release for 2018 bin catch di attentɔn of not onli di Naija gospel miusik industry, but also for internashonal level. Chinwo bin release her first singul, "Testimony" for 2015, and "Igwe". One year afta, wey be 2017, she enta gospel record label.[9]

Chinwo na one gospel music ministar. Since wen she burst enta di gospel scene, she don enta plenti gospel music projekts, wey she don work wit big names like JJ Hairson, Nathaniel Bassey, Chioma Jesus, Banky W, Joe Praize, Samsong, Moses Bliss, Dunsin Oyekan, Preye Odede and plenti odas.[10]

Chinwo other chas-chase dem include acting, entrepreneruship; and humanitarin wok. For 2023, she join bodi wit her bobo start MercyisBlessed Foundation, na NGO wey dey focused on donations to di pipo wey no get plenty and also to dey develop di youths among odas.[11]

Achivments[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • For 2018, Chinwo bin collect award as di Best Gospel Artiste for Climax Awards 2018.[12]
  • For 2019, for di first time wey dem do Africa Gospel Awards Festival (AGAFEST 2019), Chinwo be di winner for categories like Africa Gospel New Artiste of the Year, Africa Gospel Female Artiste of the Year, and Africa Gospel Song of the Year (Excess Love).[13][14]
  • For 2020, Chinwo come out as di Gospel Artiste of di year for AFRIMMA Awards.[15]
  • Africa Gospel Music of di year, CLIMA Africa Award 2022.
  • Africa Gospel artist of di year, CLIMA Africa Award 2022.

Diskografy[chenj-am | chenj-am for orijin]

Alboms[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • The Cross My Gaze (2018)
  • Satisfied (2020)
  • "Elevated" (2023)

EPs[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Confidence (2023)
  • Wonder (2023)
  • Hollow (2023)
  • Yesterday today forever (2023)
  • Imela (2023)
  • Lifter (2023)

Singuls[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Testimony (2015)
  • Igwe (2016)
  • Excess Love (2018)
  • Omekanaya (2018)
  • No More Pain (2018)
  • Chinedum (2018)
  • Power Belongs to Jesus (2019)
  • Äkamdinelu (2019)
  • Oh Jesus! (2019)
  • Obinasom (2020)
  • Kosi (2020)
  • Tasted Of Your Power (2020)
  • Na You Dey Reign(2020)
  • Yahweh (2021)
  • Yahweh (2022)
  • Onememma (2020)

Filmografi[chenj-am | chenj-am for orijin]

Lis of telivishun and fim kreditz
Year Title Role
2013 House of Gold Lucia

References[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. "How Mercy Chinwo won Nigerian Idols". Vanguard News. 9 April 2012. Retrieved 9 June 2019.
  2. "How Nigerian gospel artiste Mercy Chinwo became a household name". Guardian Nigeria. 8 July 2021. Retrieved 8 July 2021.
  3. "5 tracks that make Mercy Chinwo the queen of gospel music". Guardian Nigeria. 28 April 2021. Retrieved 28 April 2021.
  4. "Gospel singer, Mercy Chinwo, gets SUV as birthday gift". The Guardian Nigeria News - Nigeria and World News. 2022-09-10. Retrieved 2023-02-23.
  5. Tariemi, Oreoritse (13 September 2022). "Mercy Chinwo celebrates one-month marriage anniversary". Guardian Nigeria. Retrieved 13 September 2022.
  6. "Mercy Chinwo Biography: Age, Net Worth, Career, Awards, Ministry". Trengezie. 2020-09-07. Archived from the original on 2021-12-17. Retrieved 2021-12-17.
  7. Olonilua, Ademola (2022-06-27). "Mercy Chinwo's fiance reacts to old video where he called singer 'sister'". Daily Trust. Retrieved 2022-07-26.
  8. Olonilua, Ademola (2022-06-27). "Mercy Chinwo's fiance reacts to old video where he called singer 'sister'". Daily Trust. Retrieved 2022-07-26.
  9. Media, D. O. D. (2019-11-12). "Gospel Artiste of the Week: MERCY CHINWO". Daughters Of Destiny TV. Retrieved 2020-05-24.
  10. "Mercy Chinwo gets signed to EeZee Conceptz Record Label | Gospotainment.com". gospotainment.com. Retrieved 9 June 2019.
  11. "Lecrae, Ada Ehi, Mercy Chinwo, Frank Edwards, Limoblaze to headline RockFest 2.0 in Lagos". The Guardian Nigeria News - Nigeria and World News. 2022-11-21. Archived from the original on 2023-02-23. Retrieved 2023-02-23.
  12. "Mercy Chinwo receives First Award". Lighteousness Entertainment News. 23 August 2018. Retrieved 9 June 2019.
  13. "Africa Gospel Awards 2019: Full list of nominees". Music In Africa. 14 January 2019. Retrieved 9 June 2019.
  14. "AGAFEST 2019 Awards – Photos, event review and full list of winners". WorshippersGh. 4 April 2019. Retrieved 9 June 2019.
  15. Ugo, Chima. "Cuppy, Simi, Rema are Winners at 2020 AFRIMMA Awards - #AFRIMMA2020". Prime 9ja Online. Retrieved 2022-09-26.