Matilda Lambert

From Wikipedia
Matilda Lambert
pesin
Industryfilm industry Chenj-am
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemMatilda Gogo Lambert Chenj-am
Fest nemMatilda Chenj-am
Famili nemLambert Chenj-am
Fest langwejIgbo langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Igbo langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dufilm producer, actor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Abuja, University of Nigeria Chenj-am
Academic degreeBachelor of Arts, master's degree Chenj-am
RilijonCatholicism Chenj-am
FilmographyUnroyal Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Matilda Gogo Lambert na Naijá aktres, muvi podusa, model an CEO of Tilda Goes Green Foundation. Shi sho for her fes fim The Celebrities wit Mike Ezuruonye. Di aktin wey Lambert akt for di muvi mek am popula shi kom dey get lidin rol for Nollywood muvi.

How shi stat life an skul wey shi go[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dey bon Maltida Gogo Lambert on 13th of April an na Port Harcourt Shi gro. Lambert kom fom Andoni LGA, Rivers State. Lambert go Police Children Primary School an Federal Government Girl's College, Abuloma for Port Harcourt. Shi get e bachelor's digri in Philosophy for University of Abuja an master's digri for Socio-Political Philosophy from di University of Nigeria, Nsukka.

How e tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Lambert stat to akt wen shi dey sekond year for Univasiti.Dat time na di fim The Celebrity shi akt wit Mike Ezuruonye.In 2020, shi poduse di muvi wey di taitu na Unroyal an shi akt lidin rol as Princess Boma. Dem rilis di fim for March 2020 an dem rilis Netflix for August 2020. For di 2020 Best of Nollywood (BON) Awards, di muvi win awod for 2 katigori of “Best use of Costume in a Movie” an “Movie with the Best Sound”. Lambert oda podukshon for 2022 bi Deepest Cut, Instaguru an Kendra.