University of Abuja
| Inception | 1 January 1988 |
|---|---|
| Official name | University of Abuja |
| Native label | University of Abuja |
| Affiliation | National Universities Commission |
| Motto text | For Unity and Scholarship |
| Kontri | Naija |
| Located in the administrative territorial entity | Abuja |
| Coordinate location | 8°58′49″N 7°10′49″E |
| Memba of | African Library and Information Associations and Institutions, Association of African Universities, International Association of Universities |
| Headquarters location | Abuja |
| Language used | English langwej |
| Color | green, white |
| Street address | X5JJ+75H, Mohammed Maccido Road, Airport Rd, Abuja, Federal Capital Territory |
| Phone number | +234 903 683 6734 |
| Email address | mailto:info@uniabuja.edu.ng |
| Official website | https://www.uniabuja.edu.ng/ |
| Accredited by | National Universities Commission |

University of Abujana yunivasiti wey dey Abuja di kapita of Naija. Na for January 1988 dey fom di skul (onda decree No 110 of 1992 amended).[1] Di risin dey fom di skul na to tich studet wey kom di yunivasiti kampos or di studet wey dey online di tins wey oda skul sef dey tich. Dem stat to tich for di yunivasiti for 1990 wit di fest grup of student wey stat di skul.
Tori abaut di skul
[chenj-am | chenj-am for orijin]Di yunivasiti stat for one tempoari land wey dem fest wan yuz for pamari skul for Gwagwalada. Di nem wey dey giv dat tempoari land na 'mini- kampos'. Na for di mini kampos dey fest stat to dey tich for 1990 afta wey di yunivasiti kom pak go di big land wey kova 11,800 akas wey dey di rod wey go Abuja City Airport. Di yunivasiti of Abuja main kampos get three wuman hostel an two bois hostel an na plenti studet dey liv dia. Di ofis of distant learning dey for Abuja aria (Area 3 Garki).
Akademi
[chenj-am | chenj-am for orijin]University of Abuja dey du Diploma, Onda-Graduate an Post Graduate kors an Senta for Distans Lenin. Di Falkoti an kolej wey de[2] di yunifasiti bi:
- Falkoti of Agriculture
- Falkoti of Art
- Falkoti of Education
- Falkoti of Engineering
- Falkoti of Law
- Falkoti of Management Sciences
- Falkoti of Sciences
- Falkoti of Social Sciences
- Faculty of Veterinary Medicine
- Falkoti of Post Graduate Studies
- School of Remedial Studies
- Kolej of Health Sciences
- Kolej of Medicine
- Th institute of Legislative Education
Wie dem gada di tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ "Welcome to University of Abuja". Laravel (in Ínglish). Archived from the original on 2022-03-01. Retrieved 2021-09-01.
- ↑ Point go mistek: Invalid
<ref>tag; refs with no name must have content.