Lilian Bach

From Wikipedia
Lilian Bach
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejLilian Bola Bach Chenj-am
Orijina nemLilian Bola Bach Chenj-am
Fest nemLilian Chenj-am
Famili nemBach Chenj-am
Wen dem bon am1970s Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Island Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, beauty pageant contestant, model Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
Wen e stat wok1997 Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Lilian Bola Bach (dem bon am for November 9, 1970) na Naijá aktres an model.

How shi tek stat life an go skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for Lagos Island dey tek bon Lilian Bach. E mama na Yoruba an e papa na Polish. Bikos of Lilian papa wok, dem liv for difren pat of di kontri as e dey gro up. Lilian go Amry Children's School, Port Harcourt an Idi Araba Secondary School for Lagos. Lilian papa dai wen e dey 10 years.E rid Theatre Arts for University of Lagos.

Tori abaut e karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Lilian bikom popula in di 1990s as a model. Shi dey among di ledies wey join kompit for di Most Beautiful Girl in Nigeria pageant an e dey inside difren television advatisment, bikomin di face of Delta medikated soap.Lilian stat to dey akt fim in 1997 an na bot Yoruba an Inglish fim e dey du.

Fim wey shi du[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Eletan (2011)
  • High Blood Pressure (2010)
  • Eja Osan (2008)
  • Angels of Destiny (2006)
  • The Search (2006)
  • Joshua (2005)
  • Mi ose kogba (2005)
  • A Second Time (2004)
  • Big Pretenders (2004)
  • Ready to Die (2004)
  • Broken Edge (2004)
  • Lost Paradise (2004)
  • Ogidan (2004)
  • The Cartel (2004)
  • True Romance (2004)
  • Market Sellers (2003)
  • Not Man enough (2003)
  • Outkast (2001)
  • Married to a Witch (2001)