Iretiola Doyle
Industry | film industry, cinema of Nigeria, entertainment industry |
---|---|
Man abi wuman | wuman |
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Iretiola Doyle |
Orijina nem | Iretiola Doyle |
Famili nem | Doyle |
Wen dem bon am | May 1967 |
Ples wey dem bon am | Ondo State |
Pesin wey e mari | Patrick Doyle |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej |
Wok wey e dey du | actor, screenwriter, producer |
Pat of wok wey e put mind | theater arts |
Wie e go skul | Univasti of Jos, Christ's School Ado Ekiti |
Academic degree | bachelor's degree |
Wen e stat wok | 1995 |
Rilijon | Christianity |
Eye kolor | black |
Hair kolor | black hair |
Awod wey e kolet | Africa Movie Academy Awards |
Personal pronoun | L484 |
Iretiola Olushola Doyle (dem bon am on 5 May 1967) na Naija aktres, TV presenta, raita an poblik spika.
How e tek stat life an edukashon
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Doyle on 3 May 1967 insaid Ondo Stet an shi ste for plenti years wit im famili insaid Boston, United States.Shi kom Nigeria bak, wen shi dey for Niaja shi go Christ Skul Ado Ekiti an shi get digre insaid Theatre Arts.
How shi tek du Im wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Doyle dey rait, aktor, produsa an presenta. Shi produs an present im own fashion an laifstai sho wey shi kol Oge with Iretiola for ten years an for difren taim shi don du plenti televishon sho, lik; Morning Ride, Today on STV an Nimasa This week on Channels TV.
Dem kol im n insaid pipu wey fit win 2016 Afrika Muvie Akademik Awords in Best Aktres In a Leading Rol katigori.
Im pasonal life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Shi Mari Patrick Doyle an get six pikin togeda. Wen End SARS protest dey go on for Naija shi tok sey na hunga dey mek som Naija pipu dey kari food wey dem Neva share.
Som of im wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Film
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Across the Niger (2004)
- Sitanda (2006) as Princess
- Torn (2013) as Ovo
- Fifty (2015) as Elizabeth
- The Therapist (2016)[1] as Ogadi
- The Arbitration (2016) as Funlayo Johnson
- The Wedding Party (2016) as Obianuju Onwuka
- Dinner (2016) as Elizabeth A. George
- The Wedding Party 2 (2017) as Obianuju Onwuka
- Merry Men: The Real Yoruba Demons (2018) as Mrs. Dame Maduka
- Crazy People (2018) as Regina
- Kasanova (2019) as Ms. Jessica
- Merry Men 2 (2019) as Mrs. Dame Maduka
- Therapy (2020) as Dr. Benedicta
- Day of Destiny (2021) as Ifeoma
- A Tune Away (2022) as Stella
- Madam Koi Koi (2023) as Mother Superior
- The Black Book (2023) as Commissioner
Television
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Tinsel (2008-2015) as Sheila Ade-Williams
- For Coloured Girls (2011) Templet:Efn
- Gidi Up (2014–present) as Illa
- Noughts and Crosses (2022)
- Flawsome (2022)
- The Power (2023) as Shola Ojo
- Agu (2023-present)
Wia dem gada di tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ "Monalisa Chinda, Lisa Omorodion, Ireti Doyle star in upcoming movie". Pulse Nigeria. Chidumga Izuzu. 19 May 2015. Archived from the original on 20 May 2015. Retrieved 19 May 2015.