Ibijoke Sanwo-Olu

From Wikipedia
Ibijoke Sanwo-Olu
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemClaudiana Chenj-am
Wen dem bon am8 January 1967 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos State Chenj-am
Pesin wey e mariBabajide Sanwo-Olu Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duadministrator, physician Chenj-am
Post wey e deyFirst Lady of Lagos State Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
Wie e dey livLagos Chenj-am
Eye kolordark brown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am

Claudiana Ibijoke Sanwo-Olu (dem bon am for January 8, 1967) na Naija wuman wey bi First Ladi of Lagos State an waif of Babajide Sanwo-Olu.

Tori abaut e life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na 1967 dem bon Ibijoke Sanwo-Olu for Lagos Island wey near Popo-Aguda, e bi di pikin of Paulinus Olusegun Carrena. Di Carrena family kom fom Brazil.

How e tek go skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Sanwo-Olu finish fom University of Lagos Akoka, Yaba kampus wit MBBS, e get post-graduate diploma for Hospital and Health Management (PGDHM), e get Diploma for Anesthesia (DA). E still get master's degree for public health (MPH) an masta digri for business administration (MBA).

How e tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ibijoke Sanwo-Olu don wok for Lagos State Government for 25 years, Dem don promot am fom different ranks for medicine rich Chief Medical Director and Chief Executive Officer for Harvey Road Comprehensive Health Centre for Yaba, bifor dem transfa am to General Hospital for Somolu.

Pasona laif[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dr. Ibijoke Sanwo-Olu na waif to Babajide Olusola Sanwo-Olu.