Godwin Obaseki

From Wikipedia

 

Godwin Obaseki
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejGodwin Nogheghase Obaseki Chenj-am
Orijina nemGodwin Nogheghase Obaseki Chenj-am
Fest nemGodwin Chenj-am
Famili nemObaseki Chenj-am
Wen dem bon am1 July 1957 Chenj-am
Ples wey dem bon amBenin City Chenj-am
Fest langwejEdo langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Edo langwej, Naijá langwej Chenj-am
Langwej wey e tek rait di wokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey dupolitician Chenj-am
Post wey e deyGovernor of Edo State Chenj-am
Wie e go skulPace University, Columbia University, University of Ibadan Chenj-am
Party wey e dey for politisAll Progressives Congress Chenj-am
E pipulEdo people Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Godwin Nogheghase Obaseki (bọn 1 July 1957) na Naija politician and biznesman wey dey preside as Governor of Edo Stet. Dem first elect am as governor under the platform of the All Progressive Congress (APC) for the year 2016, where e kom defeat Mr. Osagie Ize-Iyamu of the PDP and e swear in as governor on 12 November 2016.[1][2][3][4] Before e become governor, e bin serve as chairman of the Edo Stet Economic and Strategy Team wey former Governor Adams Oshiomole inaugurate for March 2009.

  1. "About". Godwin Nogheghase Obaseki, Governor Edo State. Archived from the original on 1 June 2023. Retrieved 6 October 2021.
  2. "INEC Declares Godwin Obaseki Winner Of Edo Governorship Election • Channels Television". 29 September 2016. Retrieved 29 September 2016 – via www.channelstv.com.
  3. Tony (12 November 2016). "Obaseki promises well-being of Edo people - Vanguard News". Vanguardngr.com. Retrieved 1 July 2017.
  4. "Mr Godwin Obaseki Archives". The Nation Newspaper (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2022-03-01.