Femi Falana

From Wikipedia
Femi Falana
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemFemi Chenj-am
Famili nemFalana Chenj-am
Wen dem bon am20 May 1958 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos State, Ilawe Ekiti Chenj-am
Pesin wey e mariFunmi Falana Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duhuman rights activist, lawyer, Senior Advocate of Nigeria Chenj-am
Wie e go skulObafemi Awolowo University Chenj-am
E pipulYoruba pipul Chenj-am

Femi Falana SAN (dem bon am on 20 May 1958) na Naija lorya an pesin wey lik to dey faight for pipu. Na im bon Naija rappa Folarin Falana wey plenti pipu sabi as Falz.

Skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Femi Falana go St Michael's School fom 1963 to 1968. Afta e fimish fom skul, Femi Falana go Sacred Hearts Catholic Seminary fom 1971 - 1975, E stat to dey pratis lor in 1982. Afta e finish lor pratis in 2012, Falana kom bi Di Sinior Advocate for Nigeria. E finish fom bifor bifor University of Ife, wey kon bi Obafemi Awolowo University Ile Ife Osun Stet. fom skul, Femi Falana go Sacred Hearts Catholic Seminary fom 1971 - 1975, E stat to dey pratis lor in 1982. Afta e finish lor pratis in 2012, Falana kom bi Di Sinior Advocate for Nigeria. E finish fom bifor bifor University of Ife, wey kon bi Obafemi Awolowo University Ile Ife Osun Stet. E bi ogbonge pesin for Falana an Falana Chambers wey e dey du wit im waif, Funmi Falana. E trai enta as govnor of Ekiti Stet onda National Conscience Party in 2007, na im bi Nashonal Chairman for di parti in 2011. wey e dey du wit im waif, Funmi Falana. E trai enta as govnor of Ekiti Stet onda National Conscience Party in 2007, na im bi Nashonal Chairman for di parti in 2011. E dey insaid plenti bodi lik: West African Bar Association, Member, Nigerian Bar Association and Member, Fellow of di Nigerian Institute of Chartered Arbitrators (NICArb), West African Bar Association, Member, Pan African Lawyers Union and Member, International Bar Association.

Awords[chenj-am | chenj-am for orijin]

Femi Falana na one of di pipu wey dia nem dey insaid The Future Awards Africa (TFAA). Na im win di aword bikos of di wey e dey hep yung pipu. Femi Falana get aword for Civic Activism Award by BudgIT . Femi Falana win aword for Lifetime Achievement. Aword for Human Civil Rights by LXG Awords. Femi Falana win human right defender aword, wey Wole Soyinka Centre for Investigate Journalism (WSCIJ) dey du.

Wia dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

1. Why my son always embarrasses government - Falz's father, Femi Falana. Daily Post Nigeria, 4 April 2023. Retrieved 12 December 2023.

2. Femi Falana left me at the Mercy of judges - Funmi,wife. Vanguard Newspaper, 5 August 2023. Retrieved December 19 2023.