Eniola Badmus

From Wikipedia
Eniola Badmus
pesin
Industryfilm industry, cinema of Nigeria Chenj-am
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejEniola Badmus Chenj-am
Orijina nemEniola Badmus Chenj-am
Fest nemEniola Chenj-am
Famili nemBadmus Chenj-am
Wen dem bon am7 September 1983 Chenj-am
Ples wey dem bon amIjebu Ode Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, brand ambassador, screenwriter Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulLagos State University, University of Ibadan Chenj-am
Academic degreebachelor's degree Chenj-am
Wen e stat wok2000 Chenj-am
Work period (end)2020 Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
FilmographyAkpe: Return of the Beast, Omo Ghetto: The Saga, Jenifa Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Eniola Badmus (dem bon am for 7 September 1982), na Naija professional fim aktress, skript writa, entatement an a social media influenza. Pipu sabi ha wela wen shi du di fim "Jenifa" for 2008.

How shi tek stat life an edukashon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Eniola for Legos, Nigeria. Shi du ha primari an sekondri skul edukashon for Ijebu Ode. Shi kon go yunivasiti of Ibadan wia Shi stodi theatre akt afta shi kon stil go Legos set yunivasiti wia Shi graduate wit M.sc digri in Ekonomiks.

Karier[chenj-am | chenj-am for orijin]

Eniola stat to dey akt professionali for year 2000 bot pipu stat to dey no am for 2008 wen shi fishor inside two Yoruba fim wey bi Jenifa an Omo Ghetto. Di two fims hep ha wel wel to dey popula for Naija entatement industri wey don mek ha du plenti fims as lead an sopotin role aktress For Yoruba an English fims.

Fimografi[chenj-am | chenj-am for orijin]

Som fim wey Shi du[chenj-am | chenj-am for orijin]

Jenifa

Angelina

Village Babes

Oreke Temi

Blackberry Babes

Mr & Mrs Ibu

• :'Wicked Step Mother

Child Seller

Adun Ewuro

Vissa Lottery

Ojukwu The Warlord

Police Academy

Not My Queen

Battle For Justice

Miss Fashion

Eefa

Black Val

GhettoBred

Househelp

Karma

Big Offer

Daluchi

Omo-Ghetto

Funke

Miracle

The-Spell

Oshaprapra

Omo ghetto the saga

Akpe: Return of the beast

Swallow

Endorsment[chenj-am | chenj-am for orijin]

For March 2018,Eniola get brand ambassador for telikomunikashon kompani Etisalat.

• Western Lotto

Indomie

• Peak Milk

Awods an nomineshon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Wia wi gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]