Doyin Abiola

From Wikipedia
Doyin Abiola
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejDoyin Abiola Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dujournalist Chenj-am
Pat of wok wey e put mindprint media Chenj-am
Post wey e deymanaging director Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Ibadan, New York University Chenj-am
Academic degreeBachelor of Arts, master's degree, Doctor of Philosophy Chenj-am
Work locationLagos State Chenj-am
Wen e stat wok1969 Chenj-am
E pipulYoruba pipul Chenj-am
RilijonIslam Chenj-am

Dr. Doyin Abiola, Doyinsola Hamidat Abiola (e papa nem na Aboaba) na e bi di forma manija for National Concord Newspaper.Dr Doyin Abiola bi di fest Naija wuman wey bi edito for Nigerian Daily Newspaper.

How e tek go skul an wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na Univasiti of Ibadan Dr. Doyin Abiola kolet ha digri for English and Drama for 1969.Afta wey e finish yunifasiti, e stat to dey rait for "Daily Sketch Newpaper" in 1969.Dorin dat time, Dr Doyin stat to rait inside one niuz pepa kol Tiro an di niuz pepa dey tok abaut ewspapa wey dey tok man an wuman mata. Fo 1970, shi komot Daily Sketch Newspaper an shi travul go United States to go do ha mastas fo Journalism. Wen shi kom bak shi si wok as Features Writer fo Daily Times smal taim dem giv ha Group Features Editor. Shi lata go New York Univasiti to go do ha PhD fo Communications and Political Science fo 1979. Afta dat wan she go bak Daily Times an dem cari am go Editorial Board, na fo dia shi wok wit oda beta edito wey sabi wok wel wel laik Stanley Macebuh, Dele Giwa an Amma Ogan.

Wia dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]