Dejo Tunfulu
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Kúnlé Adétòkunbọ̀ |
Fest nem | Kunle |
Wen dem bon am | 31 May 1972 |
Ples wey dem bon am | Abeokuta |
Wen e kpai | 1 April 2022 |
Place of death | Ikorodu |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Yoruba Langwej, English langwej |
Wok wey e dey du | actor |
Kunle Adetokunbo(31 May 1972-1 Apri 2022) na Naija akto wey pipul no wel wel as Dejo Tunfulu.
How e tek stat life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Na for Idumota near Lagos State an Ogun State dem bon Adetokunboan e kom fom Ikija Abeokuta. Na Ansar-Ud-Deen Primari skul for Lagos im go an e olso go kolet satifiket as e len printing fom Modern Way Nigeria Skul of Printing.
Im karier stat for 1987 inside one television series wey Dem dey kol 'Apere Ijogbon'. Na for one komedi fim wey im du like pesin wey dey stama na im e dem giv am dem d nem Dejo Tunfulu. Some pipul stil tok sey na for one televishon program e tek stat im aktin karier wey di nem na 'Theatre Omode' na for dia pipul kon Sabi am as Dejo inside one fim wet dem kol 'Aje ni Iya mi' bikos e akt an dem kol am Dejo for di fim.
Fim wey e du
[chenj-am | chenj-am for orijin]• Apere Ijogbon(1987)
• Yemi My Lover(1993)
• Ejide(2007)
• Ito(2008)
• Hally the Drummer(2016)
• Jide Jendo(2020)
Wia we gada di tori fom
[chenj-am | chenj-am for orijin]1. https://tribuneonlineng.com/dejo-tunfulu-i-thought-it-was-april-fool-prank/
2. editing (1 April 2022). https://saharareporters.com/2022/04/01/nollywood-comic-actor-dejo-tunfulu-buried-lagos