Dayo Okeniyi

From Wikipedia
Dayo Okeniyi
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija, Amerika Chenj-am
Wen dem bon am14 June 1988 Chenj-am
Ples wey dem bon amJos Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dufilm actor Chenj-am
Wie e go skulAnderson University, Heritage Christian School Chenj-am
Wen e stat wok2010 Chenj-am

Oladayo A. Okeniyi (dem bon am for june 14 1988) im na Naija akto wë pipu sabi am for di rol wé I akt as Thresh for The Hunger Games an Danny Dyson for di Terminator Genisys.

Life An Karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dayo dem bon am for Jos an gro op for legos,Naija an I get four broda dem. Im papa na ritired custom offisa frum Naija an Im mama na litirashu tisha frum Kenya. For 2003 I karri im famili go Indiana, United state frum Naija an lata karri dem go California. I get im bachelor's degree for Visual Communikashon for Anderson university (Indiana) for 2009. Bifo I akt for di fim The Hunger Games, Okeniyi don dey wok for lokal theatre an fim shorts. For 2014 Okeniyi follow akt for di drama fim Endless love an I pla di rol of Danny Dyson for di fim Terminator Genisys for 2015 an I akt for di NBC siries shades of Blue. Okeniyi don ready mek I appiar for di fim Fresh wey don set for screen for 2022 Sundance fim festiva.

Fims Wé I Akt[chenj-am | chenj-am for orijin]

Year Film Role Notes

  • 2011 Eyes to See Unknown role Short film
  • 2011 Lions Among Men Tau Short film
  • 2012 The Hunger Games Thresh
  • 2012 The World Is Watching: Making the Hunger Games Himself
  • 2013 The Spectacular Now Marcus
  • 2013 Runner, Runner Lionel
  • 2013 Cavemen Andre
  • 2013 Revolution Alec TV show
  • 2014 Endless Love Mace
  • 2015 Terminator Genisys Danny Dyson
  • 2016 Good Kids Conch
  • 2016–2018 Shades of Blue Michael Loman Series regular
  • 2020 Emperor Shields Green
  • 2020 Run Sweetheart Run Trey
  • 2021 Queenpins Earl
  • TBA Hypnotic Filming

Awards Wé I win[chenj-am | chenj-am for orijin]

For 2013 i win Nigeria Entertainment Awards – Best Internashonal Akto.